Rock Ham (feat. Eddy & Kspin Vibes)

D'wessy

0 fans

D'wessy


2:25

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

This this anhh
This this this gbedu is a vibe

Designer anh designer
I'm rocking designer anh ah designer ehh
Designer designer
I'm rocking designer oh eh designer

Ah ehhhhh eh odi dan dan
Awon ayeeee eh wo ti soro gan
We repping africa through fashion
D'wessy collection gat me styled up
Dem dey feel my fashion
E make me to stand out
Wetin you feel
Na my passion for fashion

Gucci we rock ham
Fendi we rock ham
Versace we rock ham
Oscar footies we rock ham
Gucci we rock ham
Fendi we rock ham
Versace we rock ham
D'wessy collection we rock ham

Alhaja tell me say make i carry her go mecca
She is always on hijab but she fine like yemoja
She tell me say make i buy her ram for ramadan
Tanburaka waka shege oga madam
But i no fit no fit talk wetin wetin man go do
And i no fit no fit loud am wetin wetin man go do
Shebi d'wessy collections ma lo ko ba mi yeye
Shebi d'wessy collections ma o fi mi si gele

But i no fit no fit talk wetin wetin man go do
And i no fit no fit loud am wetin wetin man go do

See my lifestyle it's penging
Everything i wear oh banging  oh
Dem dey feel my fashion
E make me to stand out
Oh oh yeah yeah
See my lifestyle it's penging
Everything i wear oh banging oh
Dem dey feel my fashion
E make me to stand out
Oh oh yeah yeah

Gucci we rock ham
Fendi we rock ham
Versace we rock ham
Oscar footies we rock ham
Gucci we rock ham
Fendi we rock ham
Versace we rock ham
D'wessy collection we rock ham

This gbedu is a vibe

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Awonuga Daniel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rock Ham (feat. Eddy & Kspin Vibes) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rock Ham (feat. Eddy & Kspin Vibes) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5907738/D%27wessy/Rock+Ham+%28feat.+Eddy+%26+Kspin+Vibes%29>.

    Missing lyrics by D'wessy?

    Know any other songs by D'wessy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    John Legend's hit "All Of Me" was inspired by his _________.
    A Wife
    B Fiancée
    C Mother
    D Sister

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D'wessy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!