Soldier

Cyryl

0 fans

Cyryl


2:39
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I was born soldier
I fight for myself
Dem no dey when I needed some help
Police dey ask why you looking so fresh
Handcuffs for hand wetin be my offense
I'm a true son of my father
Smoke away my trouble with my lighter
No one badder
Lyrical madder
I'm on fire
Failed government, different liars
Make I no lie, many things on pon my mind
Buh its alright, me I know say man no fit die
Make I no lie, so many things pon my mind
Buh its alright, me I know say man no fit die
Man no fit die eh eh eh
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole
People no de smile everybody deh para
For my street say dem no wan see Nepa
If I hear again say voting na our power
Me go fight you say you go see wahala
Cuz man dey kill deh chop
Pastors dey lie say na God
Bullets dey fly make we duck
Innocents die aswear come see blood
Make I no lie, many things on pon my mind
Buh its alright, me I know say man no fit die
Make I no lie, so many things pon my mind
Buh its alright, me I know say man no fit die
Man no fit die eh eh eh
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole
Baba Loke, e be dey Dere when man no dey
As everyone dey find dere way
Eni ile mo ba sha lole

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Cyryl Cyryl

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Soldier Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Soldier Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5886982/Cyryl/Soldier>.

    Missing lyrics by Cyryl?

    Know any other songs by Cyryl? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Soldier

    32
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band is NOT from Oklahoma?
    A Broncho
    B The Chainsaw Kittens
    C The Flaming Lips
    D Brooks & Dunn

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cyryl tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Soldier

    »