Impression

Ray'Em

0 fans

Ray'Em


2:50
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

O le, O le, O le le le, ha
Ahh
O le, O le, O le lee Ahh
From Okada to a Lexus
Oluwa don... Oluwa don bless us now
Before nobody send us
Buh alladem... alladem dey text us now
Everybody get him time, everybody get him time
Oluwa wey dey set the time, Oluwa wey day set the time
I dey giddem sugar
Na me be dem sugar now
Make I giddem the sugaa
Reezy be dem sugar now
Man, you can't deny the blessings nooo
And you no fi hide person ayy
Wey get this kine impression aeeahh
Man, you can't deny the blessings no
Straight outta U.T yea, Reezy na the beauty yea, yea, yea, yea
Ace on the Gucci, feeling kinda boujee yea, yea, yea, yea
Everybody get him time, everybody get him time, yea, yea, yea
Oluwa nai dey set the time, Oluwa nai dey set the time, yea, yea, yea
I dey giddem sugar
Na me be them sugar now
Make I giddem the sugaaaaa
Reezy be them sugar now
Man, you can't deny the blessings nooo
And you no fi hide person ayy
Wey get this kine impression aeeahh
Man, you can't deny the blessings no
Man, you can't deny the blessings nooo
And you no fi hide person ayy
Wey get this kine impression aeeahh
Man, you can't deny the blessings no

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Raymond Okoro

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Impression Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Impression Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5884475/Ray%27Em/Impression>.

    Missing lyrics by Ray'Em?

    Know any other songs by Ray'Em? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Impression

    21
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How many members are there in pop group Little Mix?
    A 3
    B 5
    C 4
    D 2

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ray'Em tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!