Shy
YoungPrince
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Them say love is blind buh I dey see am for your eyes I know that you love me buh is seems that you are shy O girl I go pick you out of trillions Cuz I wan dey gum you like na chewing gum Na you be the vibe if I dey sing song Gimme Melody see no be ping pong Young prince me na bad man Me na shooting for your love like a soldier Me na killing all the haters like a batman Fight for your love me I dare Anthony Joshua You dey blow up mi mind you dey rise up mi tempo Dey for mi front as you lead I go follow No procrastinating girl it's today not tomorrow Wey me go see your parents take you home as mi own ooo You dey blow up mi mind you dey rise up mi tempo Dey for mi front as you lead girl I go follow No procrastinating girl it's today not tomorrow Wey me go see your parents take you home as mi own ooo Tell me wetin dey your mind Your guy no dey treat you right Every day and every night Na different scenes of fight Dem say love is blind ooo buh I dey see am for your eyes oo You get a Bobo buh he's no dey you right ooo Day and every night you come be him punching bag ooo So you wanting a guy wey go love you like your heart ooo Dem say love is blind ooo buh I dey see am for your eyes oo You get a Bobo buh he's no dey you right ooo Day and every night you come be him punching bag ooo So you wanting a guy wey go love you like your heart ooo You dey high like me like marijuana Killing me slowly like na fever In any day in any weather Me go stand by you like a pillar You dey blow up mi mind you dey rise up mi tempo Dey for mi front as you lead girl I go follow No procrastinating girl it's today not tomorrow Wey me go see your parents take you home as mi own ooo You dey high like me like marijuana Killing me slowly like na fever In any day in any weather Tell me wetin dey your mind Your guy no dey treat you right Every day and every night Na different scenes of fight
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Shy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5871195/YoungPrince/Shy>.
Discuss the Shy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In