DMIDY (Do Me I Do You)

Walzy Fini

0 fans

Walzy Fini


2:36

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I no be Job
I no be Job
No come dey use me dey play
No use me play ti kpe ti kpe ti
Because you see say I dey my lane
And I no dey send your ways
The only people I dey follow dey talk
Na people wey dey make sure say I gallant
And if you know say you no go support me
No dey come dey call me your brother
No even try to run me streets
Coz na there wey you go know say I be bad man
Dey your dey make I dey my dey
We no go get wahala
If you're very sure you love me
Act like say you love me
If you no love me
No dey act funny
No dey try to use my head
Or try to tear my net
When I dey build my nest
Or walai you go regret ooo
So na so the matter be
Na so the matter be
No dey come dey put sand sand inside my ovaltine
Or you no go like wetin your eyes go see
Na so the matter be
I say na so the matter be
No dey come dey put sand sand inside my ovaltine
Or you no go like wetin your eyes go see
So if you dey for me
I go dey for you
And if you show me loving
I go show you times two
And if you ride with me
I go ride with you
And if you show me loving
I go show you times two
I no be Job
I no be Job
No come dey use me dey play
No use me play ti kpe ti kpe ti
Because you see say I dey my lane
And I no dey send your ways
If you scratch my back
I go scratch your back
If you show me good love
I go show you love back
This one no be chais cap
You you know the matter
If you give me wahala
I go show you yawa
I say my face no dey fear your face
Na my face naim your face dey fear
I say my face no dey fear your face
I say na face fear face for here
I say my face no dey fear your face
Na my face naim your face dey fear
I say my face no dey fear your face
I say na face fear face for here
So if you dey for me
I go dey for you
And if you show me loving
I go show you times two
And if you ride with me
I go ride with you
And if you show me loving
I go show you times two
I no be Job
I no be Job
No come dey use me dey play
No use me play ti kpe ti kpe ti
Because you see say I dey my lane
And I no dey send your ways
I no be Job
I no be Job
No come dey use me dey play
No use me play ti kpe ti kpe ti
Because you see say I dey my lane
And I no dey send your ways

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David Walson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the DMIDY (Do Me I Do You) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DMIDY (Do Me I Do You) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5853240/Walzy+Fini/DMIDY+%28Do+Me+I+Do+You%29>.

    Missing lyrics by Walzy Fini?

    Know any other songs by Walzy Fini? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    DMIDY (Do Me I Do You)

    25
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who's the Spanish duo behind "Yes Sir, I Can Boogie"?
    A Las Grecas
    B Baccara
    C Dúo Dinámico
    D Pereza

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Walzy Fini tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!