One Mic
Michael U.
Struggling with One Mic? Become a better singer in 30 days with these videos!
All I need is one mic All I need is one mic All I need is one mic make I speak my mind Speak my mind All we need is one mind we go dey alright Dey alright Make una follow me dey go jeje If bus e full we go use keke Follow me dey go jeje If bus e full we go use keke You were put there to serve Why you come dey master us up and down Give us what we deserve We no be refugees for our motherland I mean better roads better house health care security Education water electricity These are basic amenities Mr chairman why you come dey do like you no sabi Mr chairman no dey use our cake do your own party You accuse me oppress me beat me jail me You should feed me train me show love to your country man All I need is one mic make I speak my mind Speak my mind All we need is one mind we go dey alright Dey alright Make una follow me dey go jeje If bus e full we go use keke Follow me dey go jeje If bus e full we go use keke Hey you stop there Why you carry dreads we go lock you Why you driving benz at this young age With this phone wey you carry you suppose pay Transfer abi na pos Why you come dey frown no dey bone face We offer the best deals for this junction Make you no go follow us enter station Shut up your mouth you're a criminal Such a yeye boy shouting free me now As I never chop since morning make I free you now Infact make I no vex buy me mineral Cause if I vex I fit waste you And all your family no go fit trace you And if them trace you nothing them fit do Na me be the olopa for this area All I need is one mic make I speak my mind Speak my mind All we need is one mind we go dey alright Dey alright Make una follow me dey go jeje If bus e full we go use keke Follow me dey go jeje If bus e full we go use keke All I need is one mic make I speak my mind Speak my mind All we need is one mind we go dey alright Dey alright Make una follow me dey go jeje If bus e full we go use keke Follow me dey go jeje If bus e full we go use keke
Struggling with One Mic? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"One Mic Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5801930/Michael+U./One+Mic>.
Discuss the One Mic Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In