Eferi Werey

Kinq Blaise

0 fans

Kinq Blaise


2:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Big Zaddy
Boo!!!
This one na story wey happen For inside real life
No be fiction
E be like film
On television
I'm on a mission
To get my family straight
E no mean say
Me i go come here
Come start dey misbehave
Shey you get?
I no come this life to suffer
Baba God na why i dey ask for Bread and butter
Make e choke like person wey Don get corona
Road to success jagajaga
E be like bendi-corner
Waka Jeje
Make i no go lose control
Omo things dey happen
Davido say e choke
I see alot of people outchea sold Their souls
Tryna make a couple mil
And a year,dem ah fold
Abobi no dey jonse
Swear I'm not impressed
Try dey use your head
If you wanna stay ahead
Ain't tripping
I keep it 100
Do it for the gang
And I ride for my set
No just make me to vex
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey (woo)
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Everyday there's no money on ground
But last night na you and your Home boy shut the town
Grace boy,cut soap for me na
Bros i dey beg
I go like turn to big man
How your matters be
No dey form Posh for me na
Show me the way
I be like blind man for street man
Abi you want make i carry
Kala enter street?
You sef reason am
E no go make sense my G
See,cuz if I pull up
All man go wollup
Gentleman like me
With the flows man i too much
Talk is cheap
Na why dem dey sell paste and toothbrush
I paid all my dues
But e be like say e too cost
I'm all about the paper
And e go bad if i lose focus
Abuja boy
I no dey like to do too much
I dey serious
The street's really dangerous
I love God
But I can send you home in a Body bag
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey (woo)
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?
Eferi Werey
Do you wanna see crazy?
Do you wanna see crazy?

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Nwazue Chukwuemeka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Eferi Werey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Eferi Werey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5753214/Kinq+Blaise/Eferi+Werey>.

    Missing lyrics by Kinq Blaise?

    Know any other songs by Kinq Blaise? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    BTS: "Smooth like butter, pull you in like no other. Don't need no Usher to remind me ___ got it bad."
    A you
    B we
    C I
    D now

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kinq Blaise tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io