Na DEM

Gaga Charlzy

0 fans

Gaga Charlzy


2:30
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

All man are the same
Na dem
All boys are scum
Na dem
I don't even like him
Na dem
He's not my kind of guy
Na dem
I need that dark skin guy
Wey tall
Wey fresh
With a broad shoulder
Na dem
Guy with big Benz
Na dem
Guy with Maison
Na dem

Baby can you send me 2k
Na dem
I have been sick for two days
Na dem
But na you dey online
You Twerk for 2k giveaway
Na dem
12 am for allen
Na dem
24 users only one week

Na dem
Na dem
Na dem na  dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem

My blood my blood e nor Dey
When money dey blood e go dey
When money finish blood go gbeas
For poverty blood e nor dey
Na dem
Attention attention at ease
Na dem
She's my bestie I see as my sis
Na dem
She's my pet daughter pls
Na dem
Baby can you come with your friends
Na dem
Just netflix and chill
Na dem
I used to be a boy now I am a girl
Na dem
O bob you are too risky
Na dem
You pack three cuban for neck
Na dem
But all of them Na 2krat
Na dem

Na dem
Na dem
Na dem na  dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem
Na dem
Na dem
Na dem na dem na dem

 Struggling with Na DEM? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: charles emoghene

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Na DEM Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Na DEM Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5743699/Gaga+Charlzy/Na+DEM>.

    Missing lyrics by Gaga Charlzy?

    Know any other songs by Gaga Charlzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Na DEM

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Golden Earring's 1973 and 1982 biggest hit singles?
    A Radar Love, Twilight Zone
    B Radar Love, When the Lady Smiles
    C Twilight Zone, When the Lady Smiles
    D Radar Love, Going to the Run

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gaga Charlzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!