Naija Commando

Rayjacko

0 fans

Rayjacko


2:45
12 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Poco si Lo
Lo Lo
Make I poco si Lo
Make you sing with me now
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo

I be naija commando
Big big things oh
I be naija commando
I Dey do big big things
Oh
Shey you know say I get Gbedu
Wey Dey burst e brain
When you see me on your television
You go know say I go burst your brain oh

I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things
I Dey scatter the place as you see me so

Oya poco si Lo
Lo Lo
Poco si Lo
Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo
Go down low for me
Poco si Lo Lo
Oya
Poco si Lo Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Achieee !!

Omo this one na Gbedu
This one na things wey them Dey do
Kilo Se le
You want to feel me there
You want to follow me to my place oh
Omo
I be the greatest
The youngest king alive
Omoge I no go stop oh
I be the greatest
The youngest king alive
Omoge I no go stop oh

I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things oh
I be naija Commando
I Dey do big big things
I go scatter the place as you see me so

Oya poco si Lo
Lo Lo
Poco si Lo
Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Oya poco si Lo
Go down low for me
Poco si Lo Lo
Oya
Poco si Lo Lo
Everybody make you
Poco si Lo
Lo Lo
Achieee!

Big shoutout to G - Spark

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Raylucas Cyprian

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Naija Commando Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Naija Commando Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5743194/Rayjacko/Naija+Commando>.

    Missing lyrics by Rayjacko?

    Know any other songs by Rayjacko? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Naija Commando

    1,886
    55     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the British rock band Queen's best-selling studio album to date?
    A Greatest Hits (1981)
    B A Night At The Opera (1975)
    C Made In Heaven (1995)
    D The Game (1980)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rayjacko tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!