JAH JAH

Kenneysarz

0 fans

Kenneysarz


3:35
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hey, Hey
Lowkey!
Wow oh Yea Yea Hey
Yea Yea

See When We Dey Shine Oh
Some people nor know
Dem nor know the hustle
Dem nor know the struggle
We dey under go...
And when we dey ball
Some people go talk
Dem nor know the hustle
Dem nor know the struggle
We dey under go...

I say When We Dey Shine Yea
GOBE!
Leave me paddy oh
Na Jah Dey Run am for me
See when we dey ball yea
MO GOBE! Yea
Leave me shawty oh yea
Na Jah Dey Run am for me

2006 my father left me in the world
Praying for the money when I'm praying for the best
I wake every morning when I pray to my father
Na Jah Jah Run Am For Me
Nor Be Say Na Man Pikin
Oma Listen to me if I dey ball
Nor dey ask me question
You nor  know where I dey come from
Na better listen to the focus
I focus on my dream
When I focus on my future
I Focus on the fucking future
Everyday and night
Mama used to call me everyday and night
'Son I'm praying for you
And I'm praying for the soul you know
Keep the soul longer
Dem say king the soul longer
When we meet again
Oma we go ball again

I say When We Dey Shine Yea
GOBE!
Leave me paddy oh
Na Jah Dey Run am for me
See when we dey ball yea
MO GOBE!
Leave me shawty oh yea
Na Jah Dey Run am for me

I said it before now
I can scream "mama I made it"
Life fucked me up everytime
But I made it
I wish I can see you once more
Turn it to a busy day
That you left then a turn to a Savage
Grave can tell cause I'm running on my bandit
Can't sell my soul
Cause the devil can't afford it
Told my nigga I was next nor be story
Came from the ghetto
No hustle no story
One day I go blow
And the world go know me
Put my clothes like I really got no time zone
Hit the nose turn it to a murda fucking symbol
I'm still the nigga best nor be holly
All this rappers wey dey form dey be sanko

I say When We Dey Shine Yea
GOBE!
Leave me paddy oh
Na Jah Dey Run am for me
See when we dey ball yea
MO GOBE!
Leave me shawty oh yea
Na Jah Dey Run am for me

Look Men
Never Thought We Made It This Far
See the discount
Niggas talk about the shit
Omo see the plenty cash
And all the gals  wanna come around
They shake nyach
Now the money don dey come
Now we head it this far
Money coming up niggas
Wanna say
And everyday we make money to the all way
HIGH way make it up to the low way
Make money now everyday we celebrate

I say When We Dey Shine Yea
GOBE!
Leave me paddy oh
Na Jah Dey Run am for me
See when we dey ball yea
MO GOBE! Yea
Leave me shawty oh yea
Na Jah Dey Run am for me

Yea Azaman Entertainment You Know
I got STARBEST
Is Nazii! 
I got Gento Price
Kenneysarz
Shii... AKWALA!

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kenneth Thomas

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the JAH JAH Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "JAH JAH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5726870/Kenneysarz/JAH+JAH>.

    Missing lyrics by Kenneysarz?

    Know any other songs by Kenneysarz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    JAH JAH

    70
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A shank in his side
    B black eye
    C bullet in his back
    D gang of convicts

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kenneysarz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!