GMGL
RSL
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Omo if you no get money then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved All these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need If you no get money then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved All these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need Baby I like you but me I no get time to love you I dey hustle, cos me I need this pay to spoil you Omo if you no get money then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved Tll these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need If you no get money then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved All these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need Never bout the money you might say If you Love me Babe Cheque books puts food on the table No be cook books See the reason wey you Love God na because he dey provide Love sweet but you can't taste it if you can't afford the price So don't force yourself or you lose yourself You deserve the best you don't need this stress Omo if you no get money then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved All these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need If you no get money Then you shouldn't fall in Love The cost will make you cry if you get yourself involved All these girls go tell you no be money wey dem want But when you enter finish you go see that's all they need Baby I like you but me I no get time to love you I dey hustle, cos me I need this pay to spoil you I SWITCHED LANES YOU KNOW
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Abel Adisa, Adebayo Adebanjo, Richard Ekpo
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"GMGL Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5726642/RSL/GMGL>.
Discuss the GMGL Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In