Soft Touch

Jjonz

0 fans

Jjonz

2:41

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Music Dey my body eh likey tattoo
Anything I do, my brother eh, I do for two
When I need ur help, will u come through
Omo Ologo nimi you suppose know say jah love is true
Music Dey my body eh likey tattoo
Anything I do, my brother eh, I do for two
When I need ur help will u come through
Omo Ologo nimi you suppose know say jah love is true
Erora fesho shaye oo
Some Pple dey suffer but awon kan n jaiye oo
Ko Kanye I don Dey west like is Kanye
Party all night on a Friday turn up to feel array
Erora fesho shaye oo
Some Pple dey suffer but awon kan n jaiye oo
Ko Kanye I don Dey west like is Kanye
Party all night on a Friday turn up to feel array
Life so short I ain't talking bump short
Gbogbo awon ton pe lore ma japa if dem hear gunshot
Mummy ni kin take e easy Pelu caution Aimoye garri ati concussion
Dis life everything wey u do get repercussion
Small body big engine nobody fit tackle me
Cuz my flows are too lit mhrn nobody fit handle me
Aimoye lyrics ti moti to wa ninu recycle bin
My light will never dim amma give u to d brim cuz m supreme
My eyes on the price I can never dose away
Gbogbo awon to sope mi o ni make e now all of dem don fade away
No be say ah too sabi , kilo kanmi pelu busari
Omo pastor Ton rap ni cuz I'm talented musically
The king is back mo ready lati wa gbade mi
Eniti mo trust na lo ran yan wa kowa gba Ile mi
Buh mi o foor tori iya n be fun omo ti o gbon
Moma hibernate fun e timo ba n ba e soro to gbo
Music Dey my body eh likey tattoo
Anything I do, my brother eh I do for two
When I need ur help, will u come through
Omo Ologo nimi you suppose know say jah love is true
Music Dey my body eh likey tattoo
Anything I do, my brother eh I do for two
When I need ur help, will u come through
Omo Ologo nimi you suppose know say jah love is true
Erora fesho shaye oo
Some Pple dey suffer but awon kan n jaiye oo
Ko Kanye I don Dey west like is Kanye
Party all night on a Friday turn up to feel array
Erora fesho shaye oo
Some Pple dey suffer but awon kan n jaiye oo
Ko Kanye I don Dey west like is Kanye
Party all night on a Friday turn up to feel array
One touch 2 touch
Live your life brother man don't rush
One touch 2 touch
Live your life brother man don't rush

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Johnson Awotunde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Soft Touch Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Soft Touch Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5720513/Jjonz/Soft+Touch>.

    Missing lyrics by Jjonz?

    Know any other songs by Jjonz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Soft Touch

    24
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Ten2Five
    B Sore
    C Mocca
    D Endah N Rhesa

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jjonz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Soft Touch

    »