Heads Up (feat. Gcn)
Jnuel
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Say they call me Gcn oooooo noooo noo Jnuel ooooooooooh If life was a movie I will be shooting it If e turn palliative sef I will be looting it If life was a music I will be rhythm it Eyin temi kile feel they be feeling it Garri go sell ko need polowo town crier I don face many hell I'm a conqueror Well it's time i start doing bad things inna good way Moti sanju bai mio defe woju uche They no dey post failure for social media So you no fit oppress me you no be may weather If Obama could become us president Why will i stop chasing mehn i gat so much confidence Those times if we dey freestyle dem no dey feel us And if Theo waka for night Theo fit loss Sometimes I dey regret why i started all these shi If i remember where i came from mehn i no fit quit So many times it feels like giving up It feels like stepping down It feels like i no wan do again It feels like oh no But I gat to put my head up And i gat to put my head up Gat to put my head up I came too far to quit I can't quit cos quitters don't win No inheritance mio de kin shey next of kin But when my blessings start i swear e no go stop If i be clock omo i for tick nonstop Get famous reign till infinity Wanna be the first to do the impossibility If knife could be knife Then I could force things the way i want in my life Quit kilon je be Abi na wheat you wan chop kin bai wobe And I no go pause even when I gat the remote Toba deti done kotogbeni wa make dem vamute I'm a king in the making with many directors If life turn hospital sef i go be doctor I no fit end the game now i have rolled the dice Moti pinu yes i go pay the price So many times it feels like giving up It feels like stepping down It feels like i no wan do again It feels like oh no But I gat to put my head up And i gat to put my head up Gat to put my head up I came too far to quit So many times it feels like giving up It feels like stepping down It feels like i no wan do again It feels like oh no But I gat to put my head up And i gat to put my head up Gat to put my head up I came too far to quit
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Godson Chukwuneku, Sagbavi Emmanuel
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Heads Up (feat. Gcn) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5715089/Jnuel/Heads+Up+%28feat.+Gcn%29>.
Discuss the Heads Up (feat. Gcn) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In