Vision2021(give them)
Juiceboi ww
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Juice Boi Again! Ah Get down get down I done get money I no send o! Why this people come dey hate o? Hate o Stand on my plan no fail o! fail o! That's why I they hustle on my own o! See I believe in god in the high o! high o! Na him be the one way they bless o, bless o! I no rush to the game o, I go they wait till the money go come o, come o! Oya give them Get that money make you ball them. ball them! Oya feed them Get that cash make you feed them. Feed them! Oya live them Get that money make you feed them, live them! Make you live them, make you live them Sha na the money they call them, call them! Sit on the throne no Fear them, fear them! Do anything wey go pain them, pain them! I swear na my turn to treat them, treat them! Back in the days na me they call them I pull up in the Benz e come they vex them Wetin man go do wey go sweet them O ah ah I no get money I no go doubt Put up in the Benz I no be tout... That's I they hustle no be mouth... Show them what you got... God first Many many things on my mindset Getting money every day like prophet All I see is a percent tenses no be pass tenses Oya give them Get that money make you ball them, ball them! Oya feed them Get that cash make you feed them, feed them! Oya live them Get that money make you live them, live them! Make you live, make you live them, make you live them Oya what sup Am a bigger boy I no they f*ck up, f*ck up! Na only money I no fit hang up, hang up Oya oya stand up Oya put it on god Why you come they form like a big boy, big boy When you know say you be my house boy, you be my house boy, house boy! Juice Boi WW Bigi girls go they form, form o! When money come them go calm o,calm o! I be bad boy, I no be they find trouble Na only money I wanna make o Bigi girls go they form, form o! When money come them go calm o, calm o! I be bad boy, I no be they find trouble Na only money I wanna make o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Vision2021(give them) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5707770/Juiceboi+ww/Vision2021%28give+them%29>.
Discuss the Vision2021(give them) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In