Plenty

Duphle

0 fans

Duphle


2:56

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Classic on this one yea
D to the U to the...
I dey pray for wisdom
Oluwa to elevate
And when I dey sing song
I dey do my own separate
My vibes dey spray like machine gun
That's why dem dey try to eliminate
But still I be getting my income
International candidate
What are you telling me
Weytin I never see
Inside of this industry
E plenty ooo
What are you telling me
Weytin i never see
Inside of this industry
E plenty ooo
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty ooooo
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty ooooo
There's too many colors
Man affi to dey on guard
Facing the struggle
Yes me I never look back
I tell them I go make am
And I put my life on that
(Man ah put my life on God oo)
Chasing this money
Pray to never fall of track
Anything I do
They go say I no do right
I no be man wey dey compromise
I no go let them dim my shine
Just wanna have fun tonight
What are you telling me
Weytin I never see
Inside of this industry
E plenty ooo
What are you telling me
Weytin I never see
Inside of this industry
E plenty ooo
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty ooooo
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty
Opor ju opor ju opor ju
E plenty ooooo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chukwuemeka Erokwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Plenty Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Plenty Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5705756/Duphle/Plenty>.

    Missing lyrics by Duphle?

    Know any other songs by Duphle? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Plenty

    18
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which artist has won the most GRAMMYs in history?
    A John Alldis
    B Alexander Faris
    C John Wilson
    D Georg Solti

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Duphle tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io