SA NLE

G Shegzy

0 fans

G Shegzy


3:24

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I pledge to Naija my country
But wetin man gain without no money?
I'm a man, I got bills to settle plenty
Bisola left me for Alhaji
Cos I find job tire
30k for BSc
30k for BSc
Wetin i go use am do?
I find job tire
30k for BSc
30k for BSc
Wetin i go do?

Ko wu mi
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle

Bolanle don ripe to marry
(I hope you don marry now)
I scope am tire
Scope finish
She talk sey her friends don marry finish
Na the matter we dey settle since
Cos I find job tire
30k for BSc
30k for BSc
Wetin i go use am do?
I find job tire
30k for BSc
30k for BSc
Wetin i go do?

Ko wu mi
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle

Vanity upon vanity...
Is better recited
When you get everything
(When you get everything)
Vanity upon vanity
Is sweeter recited
When you get everything
Everything
Eba mi beg Bolanle
Eba mi be won kan wa le
I don dey process am
Let's go to USA
Eba mi beg Bolanle
Eba mi be won kan wa le
I don dey process am
Let's fly to USA

Ko wu mi
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Kin sa nle
Sa nle
Kin sa nle

G-Shegzy nah me
If to sey corruption no dey
I for really like to stay.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Segun Omoshewa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the SA NLE Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "SA NLE Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5675421/G+Shegzy/SA+NLE>.

    Missing lyrics by G Shegzy?

    Know any other songs by G Shegzy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    SA NLE

    11
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I was painting a picture. The picture was a painting of you."
    A Aurora - Runaway
    B Kelly Clarkson - Because of You
    C MYMP - Especially for You
    D Bic Runga - Sway

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    G Shegzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!