Perfect Picture

David Blazzer

0 fans

David Blazzer


3:07

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ahh
You know I need your body o
Shea you know a guy like me
You know am very naughty o
Take control of me
I know you gat things to show
This matter sef don dey long
Abag make e no go explode
(Na yawa)
From the start baby girl I decide
My special woman my divine
Nothing can tear us apart
Only you gat the keys to my heart
Call me daddy
Hold me tight
Make I fight for you like zaki
Superman me I gat the energy
This kind love na wan tintin
Girl your body is calling me
You dey shack me like gin o
Slow slow you are killing me
Baby come close
Make I tell you everything you don't know
Abeg make you no go leave me alone
(Toluwabori stay with me stay with me)
Only you can hold me down
Perfect picture let's paint the town
Girl you beautiful you own the crown
My heart keep banging you shine the light
You know me have been waiting
Me I don dey thirsty
Give me this love make e circulate me
Baby girl make you no go fail me
Fail me
You know you be my special woman
The one I can call my own
You captured my heart I swear I no go lie
Me I can't stand all alone
Come take my property
I give you authority
See me now I don go crazy
This kind love no be fallacy
Fatasi
Feposi for real
Baby girl
Shea you go dey for me
Ah
Toluwabori
Oh my baby mogbe e sori
Bi lawali
(wonti da nkan mo)
(Walahi eh krika)
Only you can hold me down
Perfect picture let's paint the town
Girl you beautiful you own the crown
My heart keep banging you shine the light
You know me have been waiting
Me I don dey thirsty
Give me this love make e circulate me
Baby girl make you no go fail me
Fail me

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: David Ogundare

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Perfect Picture Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Perfect Picture Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5672683/David+Blazzer/Perfect+Picture>.

    Missing lyrics by David Blazzer?

    Know any other songs by David Blazzer? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Perfect Picture

    4
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sang The Final Countdown?
    A Survivor
    B Europe
    C Scorpions
    D Foreigner

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    David Blazzer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!