Somebody

Mykeypondafone

0 fans

Mykeypondafone


4:47
14 

 Struggling with Somebody? Become a better singer in 30 days with these videos!

Chei! My brother e no good
Make we dey kill ourselves 
You know? (E no good eh eh eh
Eh eh we be somebody eh)
Everybody for this world na person

Na somebody eh
Somebody eh
Somebody somebody Somebody eh, no kill another
Man na somebody eh, because
Na somebody eh

Na somebody eh, somebody eh Somebody somebody Somebody eh, make you no kill Another person na somebody Eh, because na somebody eh

President na somebody eh, Truck pusher sef na somebody eh
Governor na somebody eh, Market woman na somebody Eh (Omo na somebody eh)
As you, you be somebody eh, Me sef i be somebody eh
You Sabi say if i kill you e no good Eh, so if you kill me, e no good Eh

You get money, you be Somebody eh, if you no get Soney you be somebody eh
If You fine, you be somebody eh, You no fine, you be somebody eh
Onye ocha na somebody eh, Onye ojii sef na somebody eh
If You be Christian you be Somebody eh, Muslim na Somebody eh

Na somebody eh
Somebody eh
Somebody somebody Somebody eh, no kill another Man na somebody eh
Because Na somebody eh

Na somebody eh, somebody eh,  Somebody somebody Somebody eh, make you no kill Another person na somebody Eh, because na somebody eh

Chai! Kidnapper you be Somebody eh, shebi who you Kidnap na somebody eh?
Armed robber, you be Somebody eh, who you rob na Somebody eh
Assassin you be somebody eh, Who you assassinate na Somebody eh, ritualist you be Somebody eh, who you use na Somebody eh
Some people dey commit crime Against mankind
Dem dey kill people and them No want mind, like Saul for Bible God go make them blind
Inside wickedness, what can You find?
Ikaranka, you be somebody eh
Nwa ebu nafor na still Somebody eh, abortion my People e no good eh
That pikin Na still somebody eh

Na somebody eh
Somebody eh
Somebody somebody Somebody eh, no kill another Man na somebody eh
Because Na somebody eh

Na somebody eh, somebody eh  Somebody somebody Somebody Eh, make you no kill Another person na somebody Eh, because na somebody eh

Ya man! Some people kill Another man just because that Man is not their brother or Their sister, dema wan commit Murder, huh! what a sin thing?
They forget that another man Is worth living, just like Themselves you know? 
They Just do some wicked things
Like this bomboclat man, hear His story now

One Rich man sabi say him get HIV, him dey carry different Girls with his SUV
They spend plenty money dem Dey call am daddy, him dey Give dem HIV
That kind thing e no good eh, Because dem be somebody eh
Their mama, their Papa, their Brothers and sisters, their People na somebody eh
Oga madam you be somebody Eh, your house boy or girl na Still somebody eh
As your own Pikin na somebody eh, himself Na somebody eh
Make you no kill am na Somebody eh, no use am for Ritual na bad thing eh
Him Mama, him papa, him brothers And sisters, him people na Somebody eh

Na somebody eh
Somebody eh
Somebody somebody somebody eh, no kill another man na somebody eh
Because, na somebody eh

Na somebody eh, somebody eh, Somebody somebody Somebody eh
Make you no kill Another person na somebody Eh, because na somebody eh

If you get papa, you be Somebody eh, if you no get Papa, you be somebody eh, you
Get mama, you be somebody
Eh, you no get you be Somebody eh, if you born pikin
You be somebody eh, if you no
Born pikin you be somebody
Eh, everybody na somebody eh, All of us we be somebody eh
From America you be
Somebody eh, if you be Nigerian you be somebody eh, Everybody na somebody eh, all
Of us we be somebody eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Michael Uche

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Somebody Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Somebody Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5625561/Mykeypondafone/Somebody>.

    Missing lyrics by Mykeypondafone?

    Know any other songs by Mykeypondafone? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Somebody

    26
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What's Elvis Presley middle name?
    A Alan
    B Michael
    C Aaron
    D William

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mykeypondafone tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!