BE ME

I.N.I & Spycee

0 fans

I.N.I & Spycee


3:52
#1

 Struggling with BE ME? Become a better singer in 30 days with these videos!

I just wanna smoke and chill mehn
Pay back is a bitch mehn ai
Memories I Dey think mehn
When I Dey write lyrics you Dey laugh mehn
Haha
Now tell me who the shot mehn
When the ting drop tell me you Dey breathe well
Hai
I get e girl wey dey carry the basement
She insecure cos the dm dey ring bell

Las laugh wey dey sweet like egusi
Pay price with my blood make dem come see
Ginger wey dey scatter the country
Mr cue with the keys to the cockpit

I don't wanna loose myself
I just wanna be myself
I no wan be what I no be
I no wan talk what I no fit

I don't wanna loose myself
I just wanna be myself
I no wan be who I no be
I no wan talk what I no fit

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

Coded encoded bars wey fit open only with ego
And if I chop u now naso i go Dey come dey beg oo
But as u see the boy naso you come begin Dey bend oo
So Don't be doing yourself like hustler wey. Ever Dey trek o

Softly softly as you can see we no get any issues
But your performance poor so learn or you allow me teach you
I might be crazy but I'm calm no let dreadlocks deceive you
So let's say it's a mistake Paula so you fit to call me

Why you make I loose myself
Why you forming too shy sef
See the kind of back Wey you carry
You read the message now it's a misunderstanding

Why you make I loose myself
Why you forming too shy sef
See the kind of back Wey you carry
You read the message now it's a misunderstanding

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

I just wanna smoke and chill mehn mhmm
Pay back is a bitch mehn ai
Memories I Dey think mehn
When I Dey write lyrics you Dey laugh mehn Haha
Now tell me who the shit mehn
When the ting drop tell me you Dey breathe well Ai
I get e girl wey dey carry the basement
She insecure cos the dm Dey ring bell

Las laugh wey dey sweet like egusi
I Pay price with my blood make dem come see
Ginger wey dey scatter the country
Mr cue with the keys to the cockpit

I don't wanna loose myself
I just wanna be myself
I no wan be what I no be
I no wan talk what I no fit

I don't wanna loose myself
I just wanna be myself
I no wan talk
I no wan do
I just wan be my be myself

I just wan be myself
I just wan be myself
I just wan be myself
I just wan be myself
I just wan be

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

When u lonely call on me oo
I follow you oo oh
No touching gaan
E no funny oo
Paula baby get sense tonight
Before I loose myself

Call on me call on me
Call on me eee eee aaah ah ah ah ah ah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: INIOBONG UDOUSORO, VICTOR UDOSEN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BE ME Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BE ME Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5594095/I.N.I+%26+Spycee/BE+ME>.

    Missing lyrics by I.N.I & Spycee?

    Know any other songs by I.N.I & Spycee? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    BE ME

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Will.i.am is best known for performing with which hip hop group?
    A The Black Eyed Peas
    B N.W.A.
    C CunninLynguists
    D LMFAO

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    I.N.I & Spycee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!