jecinta
kojami
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Hyconique Beatz Because of you I go fight Kung fu Baby all for you Put you in a Lambo to Anything you want I go buy for you See other girls wanna come close Because of you I just Dey compose Baby you know you give me overdose Because of you am over those girls Ye because you tune me like antenna Bad girl slim waste ballerina When you wanna come to the arena Come sing on my umm acapella And I know you you want the special loving (you want a special love ) I go give you everything you wanting Jecinta do me matter Omalicha what the matter Obaby make I call you later For your love I go wire aza Cause your body girl nah pain killer (ye ye) Sweet I go need Jedi nah Blow me like Pami na Girl your love I go need rehearsal Jecinta sweet like chocolate Girl I Dey feel your figure eight Your figure eight fit confuse person ye Make a man go craze Jecinta sweet like chocolate Girl I Dey feel your figure eight Your figure eight fit confuse person ye Make a man go craze I no be guy wey Dey calculate Am gonna fight for your love omalicha pls don't be late (pls don't be late o nana) Am gonna do for you wetin other guys can't do Give me special loving baby (and I go give my own to) Baby girl you are my desire Omalicha wa gbe orimi saya Baby oya sare wagba And I go give you special loving Baby girl you are my desire Omalicha wa gbe orimi saya Baby oya sare wagba And I go give you special loving Jecinta do me matter Omalicha what the matter Obaby make I call you later For your love I go wire aza Cause your body girl nah pain killer Sweet I go need Jedi nah Blow me like Pami na Girl your love I go need rehearsal Jecinta sweet like chocolate (chocolate) Girl I Dey feel your figure eight (figure 8) Your figure eight fit confuse person ye Make a man go craze (make a man go craze) Jecinta sweet like chocolate (chocolate) Girl I Dey feel your figure eight (figure 8) Your figure eight fit confuse person ye Make a man go craze (make a man go craze Ye ha omotimofefe Ye ha omotimofefe Girl I go be your umbrella when rain Dey fall And if you worst pass this girl nah you I wan Dey call Kojamilaaya Fear no body Fear God Jawon laya
Struggling with jecinta? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"jecinta Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5551118/kojami/jecinta>.
Discuss the jecinta Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In