Shalaye(preview)

TyStringz

0 fans

TyStringz


3:07

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I dey feel different today
Oh yea yea
Oh no
Them talk say time no Dey wait for no one (Yea)
Baby I am ready to stop this time (Yea)
I think I don Dey loss my mind
My friends talk say you go be the death of me
Cause them never see me like this before
I Dey sick you are my drugstore
Mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you I no want o
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you I no want o
London bridge is falling down
Can you even hear the sound
The sound and the voices wey Dey inside my head
And every time I try to talk
Every time I try to talk
I dey get
I dey get
I dey get shortness of breath
Mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
You don't even know
What you do to me
This very feeling
Mi o le Shalaye o
You don't even notice
How you make me feel
This very feeling goes skin deep
Cause
Mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
Mi o Le Shalaye
Say your beauty kolafiwe (Yea)
What I am just trying to say Is Is
You dey take my breath away yea
You dey make me dey feel
The things I have never felt before
I am just trying to let you know
I Dey lose and I no fit keep scores (Yea)
Wetin I fit do
Wetin I fit do yea yea yea
If e no be you
If e no be you yea

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Oretayo Fatokun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shalaye(preview) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shalaye(preview) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5548439/TyStringz/Shalaye%28preview%29>.

    Missing lyrics by TyStringz?

    Know any other songs by TyStringz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shalaye(preview)

    5,960
    180     4

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    My name is _______. I live on the second floor. I live upstairs from you. Yes, I think you've seen me before.
    A Luka
    B Lucia
    C Luna
    D Lucas

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    TyStringz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io