Hallelujah
Origin
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Origin again calm downn Baby you know that I've been catching fever for you Baby sica me oro sica me oro Baby you know that I've been feeling feeling for you Why you come dey use me dey play oh Hallelujah meje meje for you I say baby why you do me like dis I say baby this your love no funny I say baby you just sweet pass honey All the blessings wey God don put for my side baby No dey come dey use me play oh I dey gbadun your waist from morning to the night oh Shade Shey make I manya you When the wind gets colder The things that I remember Make me feel that I can't get over you baby Sometimes I just wonder If you feel for me too baby Sing the song for me Loud it all for you girl Baby girl no dey frown for me Calm down put a smile for me I'll buy you Christian Dior Even the Gucci Baby girl I go high for you I'll act a fool for you cos I love you My chargie Hallelujah meje meje for you I say baby why you do me like dis I say baby this your love no funny I say baby you just sweet pass honey Mi o foh mi o stand gidibana Wetin you want Shey na gabanna I go take you down to cubanna When I blow we go sing hozanna Hallelujah meje meje for you I say baby why you do me like dis I say baby this your love no funny I say baby you just sweet pass honey
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hallelujah Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5544039/Origin/Hallelujah>.
Discuss the Hallelujah Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In