No Dull

Kamaveli

0 fans

Kamaveli


3:00
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
This life
This life eh eh eh
Omo no dey dull am oo
Omo omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Dem no fit stop my shine
Dem no fit waste my time
Dem no fit tell me lies
You know the boy so fly
No dey wait for another man oo
At the same time make you no dey rush oo
Make you calm down make you just dey watch oo
Make you calm down make you just dey watch oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
This life
This life eh eh eh
Omo no dey dull am oo
Omo omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Nigbati nigbati
When I dey for street
I dey do waka waka oo I no get money
Nigbati nigbati
When I dey for street
I dey do waka waka oo ah no get money
I want to go places build houses
Big mashion buy motor
Buy chopper do normal
Do wetin dem say I no fit do kin de le jojuwon
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
This life
This life eh eh eh
Omo no dey dull am oo
Omo omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
Omo no dey dull am oo
I want to go places build houses
Big mansion buy motor
Buy chopper do normal
Do wetin dem say I no fit do kin de le jojuwon

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Balogun Favour

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Dull Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Dull Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5530886/Kamaveli/No+Dull>.

    Missing lyrics by Kamaveli?

    Know any other songs by Kamaveli? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    No Dull

    23
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Laura Pergolizzi
    B Lara Paccioretti
    C Linda Pellegrini
    D Lynn Pugliesi

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kamaveli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!