Jejely
Drik Marley
Struggling with Jejely? Become a better singer in 30 days with these videos!
As i dey play my music Make you dey shake your body As i dey play my music Make you dance jeje As i dey play my music Just dey rock your body As you dey hear my music now Just dey vibe jejely ooooo Jejely o Jejely ooo Jejely o Jejely ooo Yannnn Yannnnn ehhhhhh Eni to ba wu ko be Eyin ti di le bam bam Bam bam Oma di le bam bam Yannnn Yannnnn ehhhhhh Marleyboy pon the stereo And that you already know o As you hustle for pay today Leave small make you use jaiye oh eh Won ti gbere de Woni mo tu tu gbede No dey use my money play Me no dey look uche face Oya pass me the jay Make i for dey okay Shomo aiye kan lo wa Sugbon aiye kan lo wa Jejely o Jejely ooo Jejely o Jejely ooo Yannnn Yannnnn ehhhhhh Gone are the days wey we dey fese sha fese sha yeah yeah Oluwa ti she miole fenu so fenu so yeah yeah Shay you think say na play play Na my song you dey put on replay yeah yeah See money dey throway Na my side all the girls one day yeah yeah I remember akoka When i dey rock short knicker All the girls dey use me dey kpa Dey no gree make i touch their barca Now i don get plenty raba Dem dey call me odinaka I just dey take am take am Jejely o Jejely ooo Jejely o Jejely ooo Yannnn Yannnnn ehhhhhh Eni to ba wu ko be Eyin ti di le bam bam Bam bam Oma di le bam bam Yannnn Yannnnn ehhhhhh Eyi eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Eyimba eyi eyi Yannnn Yannnnn ehhhhhh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jejely Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5528535/Drik+Marley/Jejely>.
Discuss the Jejely Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In