Before you go

Reechiedave

0 fans

Reechiedave


2:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Desire
I want you
You tell me say you no one see Me with you
Girl i want you
To be you
Baby girl you know say i stand By you
Girl i wan dey
Dey for you
For your body girl i loose Controller and i know am
Demma fine boys no dey ever Ball down
E be you
E be you
E be you wey dey burst my Head
E dey be like banger
Say na you
Say na you
Say na you be the only one girl Wey dey cool me temper
E be you
E be you
E be you wey dey burst my Head
E dey be like banger
Say na you
Say na you
Say na you be the only one girl Wey dey cool me temper
You say you wan go
I let you go
I swear i die for you
You call me say
You want me back o
I swear i dey for you
Now you don shatter my heart into pieces
Now you break am into two
What the fck I've been doing
I die for you
Erimama do
Before you say you do
Before you say say
Tell me say you do
Before you go away
Before you say you go girl
Before you go
Before you go
Inna me kondo
Wetin you dey do
Girl i don't know
Give you all the loving but you Go go
Far away
Me i don't know know
Shey you go dey dey
Dey for me till i kowokpe
Me i don dey
Cry but i trying to stay without You
E be you
E be you
E be you wey dey burst my
Head
E dey be like banger
Say na you
Say na you
Say na you be the only one girl Wey dey cool me temper
E be you
E be you
E be you wey dey burst my
Head
E dey be like banger
Say na you
Say na you
Say na you be the only one girl Wey dey cool me temper
You say you wan go
I let you go
I swear i die for you
You call me say
You want me back o
I swear i dey for you
Now you don shatter my heart into pieces
Now you break am into two
What the fck I've been doing
I die for you
Erimama do
Before you say you do
Before you say say
Tell me say you do

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Richard David

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Before you go Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Before you go Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5508251/Reechiedave/Before+you+go>.

    Missing lyrics by Reechiedave?

    Know any other songs by Reechiedave? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Before you go

    96
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper sings the song "Up"?
    A Nicki Minaj
    B Drake
    C J. Cole
    D Cardi B

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Reechiedave tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io