Ebe (feat. Seyi Vibez)

Bj Show

0 fans

Bj Show


3:19
1,025 
#5

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I Dey Strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be
Life no Dey sweet when money no Dey
I don sleep where mosquitoe Dey
Ti mio rowo raso ti ma mu rode
Nah why I Dey hustle 24/7 no play
Garri no be food wey fit me
Sun fire me rain beat me
Wetin I never do lori titi
So I gas make am loruko jesu kristi
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo wan for
From zero to wonderful
Hating on me like what happen
Dey wan see the boy downfall
If I gbera wo wan for
From zero to wonderful
Omo ologo shana lor
I Dey Strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be
Oun ti owo e oto
Mafi gongo fa
Se bo se mo
Ayeyi olo far
Pastor lo mo abi alufa
I thank omega and i Thank alpha
Tori eniyan ma da Owo ru gan
Toba soro lo wan fowo mu bu gan
Odogun gbe gbe gbe kato mu U-turn
Baba sa'nu mi make I fit pull up
Oun ti owo e oto
Mafi gongo fa
Se bo se mo
Ayeyi olo far
Coz nah where man Dey work
Man go chop o
God Dey for me no more sorrow
Monkey Dey work baboon Dey chop o
Ao mani we no go borrow
I Dey Strive just to get the kpa
Coz I gas lowo lowo to avoid fipa
I wan say bye bye to broke days
Make I get money till old age
When my glory Dey shine koma so wi pe wan ti pa
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be
Kowo mi matan
Kola mi ma lo isale
Kowo mi ma kan isale apo
Ebe ni mo be

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Bolaji Showunmi, Seyi Vibez

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ebe (feat. Seyi Vibez) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ebe (feat. Seyi Vibez) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5505204/Bj+Show/Ebe+%28feat.+Seyi+Vibez%29>.

    Missing lyrics by Bj Show?

    Know any other songs by Bj Show? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Ebe (feat. Seyi Vibez)

    23,332
    131     9

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Rumour Has It", how old Adele says is the woman the guy left her for?
    A 21
    B 25
    C Half his age
    D Only seventeen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bj Show tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!