Small Girl, Big God (feat. Gidberry)

Friz

0 fans

Friz

The surname Friz derives from Fritz, diminutive of the German name Friederich (Frederick), originating from the Old Germanic Frithurik, composed of the prefix frithu ("peace", "friendship": Friede, in German) and the suffix rikia ("lord", "prince"), meaning "Lord of Peace", "The One who assures peace". The surname is diffused in the Adige Valley in northern Italy. It's a German surname which established originally in the Region of Trentino on the comune di Garniga (town of Garniga)." "Der Alte Fritz" refers specifically to Frederick the Great. more »


2:39
150 
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah.. Small girl, big God
Laid-back; aunty no dey like speak much
Easy on the eyes with a body you would kill for
But she no dey give if you no dey carry cheese come
The first time I meet am for strip club
Omo na so I go dey follow the sis talk
I say make she pass control, she no gree drop
Shawty was like, "Bros abeg shift joor"
I come dey find scope like person wey dey write project
But she tell me say she no get time for stress
Her friends bin dey laugh on top
They say I never reach, I go park, lock up
As me and my guys bin dey chill bros
Another man toast am, she come begin blush
When dey commot we come dey hear the chick scores
People wey sabi her parole bin dey gist us
If you see this girl you go gbana o (Ehen)
Fine girl, motigbana o (Ehen)
Plenty money she dey gather o (Ehen)
If you no get raba na yawa o (Yawa o)
If you see this girl you go gbana o (Ehen)
Fine girl, motigbana o (Ehen)
Plenty money she dey gather o (Ehen)
And if you no get raba na yawa o yeah yeah
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Yeah.. Small girl, big God
Sucker for the fast life and the income
Credit alert everywhere for inbox
If you no dey talk money, she no dey discuss
Sisi no dey wear cheap stuff
Only for designer boutique she dey fit shop
Men wey dey ball, big steppers, the creme de la creme, na dem she dey follow link up
Her coochie come be like car for rent
You gats pay to ride am, if you no hold bar forget
And anybody wey no wear CD
Go dey knack the babe dey carry STD
Las las everything burst
Yawa gas, matter cast, slip cut
We go the club one day, they say the barney don mad, shawty jam boys wey dey run G plus
If you see this girl you go gbana o (Ehen)
Fine girl, motigbana o (Ehen)
Plenty money she dey gather o (Ehen)
If you no get raba na yawa o (Yawa o)
If you see this girl you go gbana o (Ehen)
Fine girl, motigbana o (Ehen)
Plenty money she dey gather o (Ehen)
And if you no get raba na yawa o yeah yeah
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God
Small girl with a big God

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Francis Obasi, Gideon Ehoche

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Small Girl, Big God (feat. Gidberry) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Small Girl, Big God (feat. Gidberry) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5489209/Friz/Small+Girl%2C+Big+God+%28feat.+Gidberry%29>.

    Missing lyrics by Friz?

    Know any other songs by Friz? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Small Girl, Big God (feat. Gidberry)

    99
    5     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Adele: "So hello from the other side, I must've called a ______ times".
    A thousands
    B hundred
    C hundreds
    D thousand

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Friz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!