ROOFTOP
CENTINO SIMON
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Izon nation yeah Its melody songs My heart go Crazy for you girl Huuuuuum Hmmmm banger Pick up your phone I am calling Your phone number So many boys them Blowup your phone oh Girl you know say Me i dey very special Girl i no mind if you Blowup my cell phone Cell phone So oh oh oh See you later see you later If its not too late oh I don’t wanna bother you I go see you next time Depends on you oh Call me and I will be there Let me pick a time and spot Like your sexy top Let’s go to rooftop Life is good On the rooftop Lets go to the rooftop I can see top Shey you go roll up Nice view From the rooftop View so good View so nice Feels good to be up here Oh these your yansh Oh bad oh Girl i no go lie Say you mad oh You are making the man Just dey want to kolo Yeah You make this naija Boy dey mad oh Other girls fine but You fine pass Place your head On my shoulder Ebiere eni Erema You know i don’t drink I like to smoke You wanna sip some liquor You make me look Like a new born baby Your head on my shoulder Shortie wey sweet like soda Life is good On the rooftop Lets go to the rooftop I can see top Shey you go roll up Nice view From the rooftop Yeah she is so classic Bend that yansh elastic Light up me brain matches Everything about you romantic Yeah she is so classic Bend that yansh elastic Light up me brain matches Everything around you romantic I give it to you And you give it to me No stopping Kissing you We dey pon the rooftop We no send wetin People Dey talk As long as you dey for me Kasala no Dey Kasala no Dey No yawa We dey smoke Pass me pass me The blunt pon the rooftop
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"ROOFTOP Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5486739/CENTINO+SIMON/ROOFTOP>.
Discuss the ROOFTOP Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In