Show Go Spoil
Fozter
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah Yo Pops Nico on the beat My name is Fozter Yeah Nico on the beat bitch Yeah, Yeah yeah, yeah K.Bean.Zer I'll leave it up to you to spoil show today You sabi say you no sabi code shey I sabi say you ma, you no know the way I'll leave it up to you to spoil show today ehhh Show Go Spoil (Whoo) Plan go cast Show Go spoil Back to back Show Go spoil Plan go cast You na boy You no be man Looking outside of the window, the party's already prepared and the people are here It's gonna be one heck of an event and we're as dope as it gets, there's no reason to Fear Liquor is mixed and the mixture is thick, so invigorating, that is even the smell The whole thing is perfect, the music, the batches, the DJ, the lights and the friggin Effects Then I just looked at the gate This nigga dy there dy wait Should I let him in? The nigga dy cast but sometimes me and him dy relate I got the gates unlocked But sha he gats comport eh Or I go make am comot and the guys wey dy around go nack am on top He talk say "No worries, I gatchu" I say "No be talk, na the action" He come dy ask me I no trust am again? Say that thing na just a one time outcome I come dy perform, everything was on point and I dy watch the people go crazy And within a minute of drinking the Heineken, my guy dy misdo already eh Show Go Spoil (Show Go Spoil) Plan go cast hey Show Go spoil Back to back Show Go spoil Plan go cast You na boy You no be man Four niggas don dy ex Say my guy dy talk nonsense And the men of peace no fit hold their peace See my guy Tobias dy vex No be say na Hennessey, na just one bottle of heineken the guy dy freestyle on This nigga dy fall hand, mehn we wan control am, this nigga come pull out the iron All man come dy scatter, bottles just dy shatter The ones wey no know dy ask "what is the matter?" Mehn I no invite am, I no like his pattern This nigga dy f*ck up too much, he be caster I just lie down for floor Babe wey dy run come march my jaw The nigga come go shoot the whore (Ayy! Another day gone) She come go scream in response That means she no die, I dy thank God E dy nack 12 for the clock Ndi eke come dy knock for the door All man relax come dress Even the chick wey them shoot for the leg Everyone be like say we dy conference Except for which nigga, just take a guess, just take a guess I'll leave it up to you to spoil show today You sabi say you no sabi code shey? I sabi say you ma, you no know the way (Show Go Spoil) I'll leave it up to you to spoil show (I dy tell you!) Ayy Show Go Spoil (Show Go Spoil) Plan go cast (Plan go hey!) Show Go spoil (Show Go what?) Back to back Show Go spoil Plan go cast You na boy You no be man Police just dy hala, this nigga dy para, I know say we dy for wahala The guy just dy mad and mehn I swear to Allah, this nigga come pull out his kala But them no come for play, see as them disengage, and make the guy respect im age From the top of the stage to the back of the station, ndi eke dy take my image Them dy yarn me make I drop card "Ermm my ATM is lost sir. I think I misplaced it back at the club, but I swear to God I am not immoral" They searched me down to my boxers Cuz I no get money mehn I chop slap Now I dy drop bars from behind bars, because I no fit to drop bar ehh Show Go Spoil Back to back hey Show Go Spoil Back to back hey Show Go spoil Back to back hey Show Go spoil Back to back hey Show Go spoil Hey Show Go spoil Hey Show Go spoil Show Go spoil Yeah Show yeah Spoil yeah Yo Pops My name is Fozter
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Show Go Spoil Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 Oct. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5461657/Fozter/Show+Go+Spoil>.
Discuss the Show Go Spoil Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In