One Chance (feat. Nastiie & Omax)

Deejay Val

0 fans

Deejay Val


2:49

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special
How many times? How many times?
When I dey call you for dance
You go think say man be one chance oh
How many times? How many times?
When I dey ask you for dance
You go think say man be one chance oh
Okwa makaego whey you Dey rush?
How much is it that you want?
I want to know oo oo
Yokokoko oh
Abi na Gucci wey you like
I go buy two
Abi na Prada wey you want
I go buy two
I want to know oo
And another 2
Yokokoko oh oh oh oh oh
Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special
Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)
Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)
If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well
If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well
Girl I love the way you do
Little things wey you dey do
Girl your body elele mama
This beat is dominion
Girl I love the way you do
Little things wey you dey do
Girl your body elele mama
This beat is dominion
Because you came in with your boyfriend
And with your water bambam
I dey talk to you now you Dey feel special
Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)
Omo see gobe
As blacksheep wale
She com dey tell me
(She forget her boyfriend)
(She forget her boyfriend)
If na fine you fine
You no fit fine pass
You no fit pretty pass
You no fit try pass my mama
Dem never born you well
If na fine you fine
You no fit fine pass
Dem never born you well rara

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jennie Ezejide, Oluchukwu Ejimbe, Omame Ovie

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Chance (feat. Nastiie & Omax) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Chance (feat. Nastiie & Omax) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5452649/Deejay+Val/One+Chance+%28feat.+Nastiie+%26+Omax%29>.

    Missing lyrics by Deejay Val?

    Know any other songs by Deejay Val? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    One Chance (feat. Nastiie & Omax)

    98
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Pixies song appeared in the movie Fight Club?
    A Monkey gone to heaven
    B Debaser
    C Where is my mind
    D Here comes your man

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Deejay Val tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!