Specially

Sheezy Jimmat

0 fans

Sheezy Jimmat


2:09
#2

 Struggling with Specially? Become a better singer in 30 days with these videos!

Oh nana na na na na yh (Je O mo)
Won pe mi Sheezy
As I dey give them the flow me know say awon temi ma gbese
I no con follow you play tin ba lówó awon temi ma jenbe
Oya gbebody shapally
We going globally
As I Dey gbese you go dey think say hennessy enter me
Gbebody shapally o eh eh
We going globally o ah ah
As I Dey gbese you go dey think say hennessy enter me eh eh
Specially won fe bami jo
Eje ka keep on rocky ka je ko na roll
Specially oo won fe bami jo yh
When they see me MTN everywhere you go
Wait
I just wan show you how to shake body
The man dem like to do say na dem sabi
Cause no time to waste
Get on the place
We are not here to shake up our waste
We just wan show you how we celebrate
Ahh how we celebrate
Eh eh No Time to waste
Get on the place
We are not here to shake up our waste
We just wan show you how we celebrate
We no dey look uche face
Oya gbebody shapally
We going globally
As I Dey gbese you go dey think say hennessy enter me
Gbebody shapally o eh eh
We going globally o eh eh
As I Dey gbese you go dey think say hennessy enter me eh eh
Go down go down and make we slow down
Go down go down and make we slow down
Look at the way, look at the way
Look at the the way dem be looking my face
Dem no say say dem no fit follow me race
Now my matter they make dem want to craze
Jijo mi o
Koma lobi ti indomie o
Malo su egbe si jo mi oo
Malo ma jo bi eni to ti gbodo mi oo
Specially won fe bami jo
Eje ka keep on rocky ka je ko na roll
Specially oo won fe bami jo yh
When they see me MTN everywhere you go

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Omosalewa Jinod

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Specially Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Specially Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5403556/Sheezy+Jimmat/Specially>.

    Missing lyrics by Sheezy Jimmat?

    Know any other songs by Sheezy Jimmat? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Specially

    6
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Say It Right" is a song by which female pop artist?
    A Katherine Mcphee
    B Mandy Moore
    C Jessica Simpson
    D Nelly Furtado

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sheezy Jimmat tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io