Emiloju (feat Hurdihmoore)
Sheezy Jimmat
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Na na na na na eh They call me Sheezy Thank you God for the blessings and mercies oh Blessings and mercies eh yh Moboju weyin mo ri pe baba cover me Oluwa ti gbe mi leke wo won le suffer me This blessings me no fit shalaye oo So wa ma Lo Fara we mi ooo Abinibi oyato sawon eleto Still then they dey underrate ooo I Dey pray to live long to see all my blessings eh Emiloju eh Emiloju As you dey pray for money remember you need life so Emiloju (je kan mo pe Emiloju) yh Nagode Nothing wey me I fit say, Cause baba God ti bami shey Saying Nagode Nagode Nothing wey me I fit say, Cause baba God ti bami shey Saying Nagode My Life is in the hands of the ALMIGHTY Steady sailing on top this life’s high sea Many many things my eyes don see But I’m thankful for my little wins I no wan say e hard but e no easy My mindset is based on positivity Every time I wake I’m up to something Every step Issa new blessing Emiloju So I no dey dull and for this, I Dey thank my GOD Brother Egboju I Dey chop life with no mercy, I Dey steady ball Emi o de kanju Cos Na person wey get life know Wetin to chop So me I just Dey live my life all on GOD Everyday I Dey pray to live long to see all my blessings eh Emiloju eh Emiloju As you dey pray for money remember you need life so Emiloju (je kan mo pe Emiloju) yh Nagode Nothing wey me I fit say, Cause baba God ti bami shey Saying Nagode Nagode Nothing wey me I fit say, Cause baba God ti bami shey Saying Nagode
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Emiloju (feat Hurdihmoore) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5403553/Sheezy+Jimmat/Emiloju+%28feat+Hurdihmoore%29>.
Discuss the Emiloju (feat Hurdihmoore) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In