Live Life
Sheezy Jimmat
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Eh he eh eh he eh yh yh Omo ton so You see, Life go show you say you no be one of them ooo (So rora shey o) But do your best and pray to God to do the rest (Mo bolanle o) Don’t care what they say Eda o laro pin sho mo se (Never ever) I keep going my way Oluwa lo sheyi mo moh be (Cause we getting better) You know say anything you do, They go commentate If you go down you see dem be jubilating yh So don’t fall for them ooo Don’t fall for them oo yh So if you ask me What are the ways to be happy What are the things keep me smiling eh eh he eh yh yh I say live your life Is the only way to survive eh yeh yeh No waste your time on the things wey no do you right eh he yeh Live your life Is the only way to survive eh And no waste your time on the things wey no from you right eh yeh You know people wey you think of Them be playing you like say you be ping pong o Now you don big up They feel now is the time to be linked up Don’t fall for them oo Don’t fall for them oo I say don’t fall for them ooo Don’t fall for them oo eh he eh Eh ha Kilon bi mi Emi ti ma jaiye tio worry eh As long as baba Dey for me All my haters be on a long thing oo Eh Kilon bi mi Emi ti ma jaiye tio worry eh As long as baba Dey for me All my haters be on a long thing oo I say live your life Is the only way to survive eh yeh yeh No waste your time on the things wey no do you right eh he yeh Live your life Is the only way to survive eh And no waste your time on the things wey no from you right eh yeh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Live Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5403543/Sheezy+Jimmat/Live+Life>.
Discuss the Live Life Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In