Family Problem

Savage Xtra

0 fans

Savage Xtra


3:05

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Me ah roadman
Yea yea
Every day we de chop life, whether na for lockdown
Every day we de catch flight, whether na for lockdown
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Me ah roadman, fire pon deck
Anywhere me go mariwana pon deck
The way that me pull up in music business, no politics no dirty business
Ahan I no want stress, I just want my big bag
No come carry my money come dey play chess
I want my raba I no want cheque
Every day we de chop life, whether na for lockdown
Every day we de catch flight, whether na for lockdown
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
I no fit complain, life wey I live omo na grace
Jejely jejely on pace, my brother see me I de my lane
Ayeyeyeyo ai, pami nak na kopai
Na hunger we come chase no be fight wey we come fight
Ayeyeyeyo ai, pami nak na kopai
Na hunger we come fight no be fight wey we come fight
Oya baby give am oya come corner
Let me put my thing inside your border
Oya baby give am oya come corner
Let me put something inside your border
Baby dance, family problem no de finish
Baby bounce, family problem no de finish
Every day we de chop life, whether na for lockdown
Every day we de catch flight, whether na for lockdown
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make i roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man i pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Millamix
Man dem no go see me finish
Alta Confianza

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Uche Nwachukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Family Problem Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Family Problem Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5387447/Savage+Xtra/Family+Problem>.

    Missing lyrics by Savage Xtra?

    Know any other songs by Savage Xtra? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Family Problem

    20
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fleetwood Mac's "Go Your Own Way" is lyrically a...
    A Breakup song
    B Love song
    C Country song
    D Mourning song

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Savage Xtra tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!