Like that + Abj vibes

Ye

0 fans

Ye


3:13
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I got no job no house
These girls got no manners no class
Nipples pointing out, wearing bra na stress
When you dey with me no dey dress like that
I no dey move like that
I no like girls like that, ey
All natural and you cute like that
Chilled 5alive, sipping juice like that
When you get my text better text right back
Dear life
Why you gas hard like this
Everything our parents tell us na scam
Make we go school come out with degree
All the jobs go line up like say you dey
Nysc parade
That one sef na scam jare
Any which way, we dey carve our niche
Cos these Bill's pilling up
We don pay our dues abeg
Look at all the shit wey we take
Government officials wey dey steal every day
Mans dey hustle
Just to feed every day
I dey make money every day
Men I swear, on God
Making several moves steadily on a low
If na plenty talk then abeg I dey go
Babe, he's taking us out ooo
He's taking us to buy fish
Please better hurry ooo
Hmm lets go
Me I'm ready
Ye...
Abj vibes...
Come to my city where
Peoples lowkey with the money connect
You better relax make you swallow your pride when you come on this side
Hands in the air
Make you crack me a smile if you feeling the vibe
Come to karu make I show you the hill where we kush on this side
Push on this side
Looking for ways we go pop in this town
Plotting some things and our strategy down
Open discussions we like to dey think
Patterns behaviours we like to dey link
Why do black people bring black people down
Why are my people easily controlled
Why are we poor when we have everything
High as f*ck in the back of the mob
Sweet as f*ck when she start to dey suck
Dope as f*ck when e start to dey sup
You messed up when you start to dey fall
Tried to catch you
Then you start to dey form
All about you
Better stop to dey play
I heard yous a national cake
Uber drivers don sabi your face
Wuse axis na your personal space
Mercedes Benz na your personal fav
Girl your idi deserves to be spanked
Bring it down low
Let it slowly descend
Puff puff pass
Then we slowly ascend
No be play play me na guy
For the streets
Scentila chilling with guys on the streets
Most of my guys dey involved for the streets
El studio at jabi with the guys
Jumped on some records
Departed with verses
I'm working I'm working
I'm loving the process
Its Heiligen records
We coming just know that we hungry
I'm hungry
I'm shaking I'm shaking
All tables
Whichever one wey drop
We chase
All of my guys lace up n chase
Make all of us cake up and flex
Lord of mercy bless us now
Make e no come be like say
We dey work we no dey chop
Man wey work suppose chop
Man wey work suppose chop
Man wey work suppose flex
On this bitches everyday
Pull up game ill die
Keke napep chills chai
Roll up the blunt
We hit that
Then we go next go buy bread
Jaytee motors on the rise
My better guy for life
Chef Costello my day 1
Everything don dey align

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adetoye Kayode

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Like that + Abj vibes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Like that + Abj vibes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5356951/Ye/Like+that+%2B+Abj+vibes>.

    Missing lyrics by Ye?

    Know any other songs by Ye? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Like that + Abj vibes

    15
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I dance.
    B She like the way that I speak.
    C She like the way that I woo.
    D She like the way that I rock.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ye tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!