End Suffering and Smiling

Sheezy Jimmat

0 fans

Sheezy Jimmat


2:14
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Sheezy
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do
Afe jeun soke
But how we go chop when dem dey kill us
We go let them know say
Yh we are the leaders so them go need us
No more suffering and smiling we say it
Now that they see us united they hate it
And the old man be calling us lazy
All that they do is to share our making eh
Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
I say Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do
Yeah Suddenly suddenly
We don Dey fear to dey drive our Bentley yh
When they see you with the Camry
They go pull up and then just start questioning yh
Where you car boy how old are you
Where you see money to dey buy these shoes
See all your body you don draw tattoo
You Dey do yahoo
Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
Oh no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
I say Oh oh oh e no good ooo
The suffer yapa wey Dey make them to go too low
No no no we no fit ooo
We have to fight for the life that we hoping for
Mumu don do, mumu don do
Our mumu don do

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Omosalewa Jinod

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the End Suffering and Smiling Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "End Suffering and Smiling Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5337915/Sheezy+Jimmat/End+Suffering+and+Smiling>.

    Missing lyrics by Sheezy Jimmat?

    Know any other songs by Sheezy Jimmat? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    End Suffering and Smiling

    25
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who replaced Paul Di'Anno as lead singer of Iron Maiden?
    A Adrian Smith
    B Dave Murray
    C Bruce Dickinson
    D Steve Harris

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sheezy Jimmat tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!