Journey

Bode Blaq

0 fans

Bode Blaq


2:57
26 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Bode Blaq in the building 
Blaqa Blaqa Blaqa 
Janta manta 
Super striker 
pata alhaja Han

On the journey of been famous
God no shame 

Fans go dey hail us
Depression no go hold us
Social media pressure 

No go reach make we  us give up
Those wey dey look up to us 
No go con dey underate us
Say we dey pop before 
We no pop again

No go ever be our portion 
We no go hustle in vain
Those ones wey no get direction 
Dem no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray 

On this journey of been famous 
bad roads no go kill us
As we dey travel for shows

Promoter no go rip us
Dj go dey plays
OAPs go dey hail us
Na those ones wey too like money
Radio station go lay off

On this journey of been famous 
SARS no go kills us

They go soon stop to dey ask who we be when they see us 
Those wey no Dey under rate us  
Go later pay to see us
Them go stand outside eko hotel 
Cuz the inside is filled up

On this journey of been famous
Girls no go rape us
We gon be so blown
Even olosho no go dey bill us
Sugar mommies go chase
Their girls friends sef dey chase us
Make God give us the strength 
To say no to every temptation

On this journey of been famous
God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o 

On this journey of been famous
God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o

On the journey of been famous 
Media no dey defame
All dem blogger blogger no go see something nail us
With the blood of Jesus
Billing no go kill us
All our village people no go sabi road to lagos

On this journey of been famous
Helpers go locate us
People wey Dey use people no go see the need to use us
Investors go dey find us
Endorsements deals go pile up
Anywhere we they call greatness na we dem go dey mention

Say we dey pop before we no pop again
No go ever be our portion we no go hustle in vain
Those ones wey no get direction no go block our way
Drugs and all other distractions no go lead us astray 
On this journey of been famous

God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o

On this journey of been famous
God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o

On this journey of been famous
God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o

On this journey of been famous
God no shame us o 
God no shame us o 
On this journey of been famous
God no shame us o

Bodeblaq in the building
Blaqa Blaqa Blaqa
Janta manta
Super stricker
Counter attacker 
Rasta masta
Karakata
Pata alhaja 
Vulcanizer 
Continental faworaja

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olabode Ogungbemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Journey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Journey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5239972/Bode+Blaq/Journey>.

    Missing lyrics by Bode Blaq?

    Know any other songs by Bode Blaq? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Journey

    139
    0     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A John Helliwell
    B Rick Davies
    C Roger Hodgson
    D Roger Hodgson & Rick Davies

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bode Blaq tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Journey

    »