Grind (feat. Steps)

Snazzygrin

0 fans

Snazzygrin


3:52
918 
#15

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Heh
Chee
Oko e don hook u
Snazzygrin na my name joor
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg don't cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls don't cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
Life too funny e be like titok
Wetin I use my eyes see I no go fit talk
Money dey high person oh
Forget ciroc if you never see money like hushpuppi u never see rock
U be ashawo wey no dey do runs
Armed robber wey no dey do guns
Shey be u say u no dey drugs
U no dey smoke but how come u dey do blunt
You are always broke you no get funds
Okay
Mr right u no get fault
If your guy need your help you no get funds
But if woman dey with you u my guy u dey get funds
It's alright I no argue
But when when I dey count my geez My guy I no go add you
But anyways my guy God gat u
I know say u go hate on me sha e no go hard you
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg dont cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls don't cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
If I give up I f*ck up
If I no make mumsy proud my guy na f*ck up
I no wan looseguard oh na f*ck up
I need plenty for briefcase wey I go lock up
No dey oppress me with bitcoin
This life no balance man dey rise and fall like bitcoin
We no dey use cash na bitcoin
E no get as naira note high reach e no fit beat coin
No f*ck with me I be savage oh
Like methuselah na steady we dey package oh
Package oh
My guy we dey package
If account no too balance na wetin dey we dey manage oh
When we no get money nobody like us
Family and friends enemies dem no dey like us
Money don come dem wan tight us
We no resemble sardine make dem no tight us
247 on my Grind yeh
Nor go waste my time
If you not about the muller oh
I beg don't cross the line
I put in 247 on my Grind yeh
I beg nor waste my time
If you not about the muller oh
Pls dont cross the line
Make my mama proud of me
Make my papa proud of me
I nor wan looseguard oh no
I wan dey collect oh
I nor wan 2 live on versa
I nor wan 2 live on versa
I wan get my own oh
I wan get my own oh yeh yeh yeh
Che
Oko e don hook u
Snazzygrin na my name joor oh
Glory to God
Honor to Mary
Moxie
Ayo money

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Amraibure Prosper

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Grind (feat. Steps) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Grind (feat. Steps) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5236266/Snazzygrin/Grind+%28feat.+Steps%29>.

    Missing lyrics by Snazzygrin?

    Know any other songs by Snazzygrin? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Grind (feat. Steps)

    11,043
    82     5

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what decade did the group "Pink Floyd" make their debut?
    A in the '70s
    B in the '80s
    C in the '90s
    D in the '60s

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Snazzygrin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!