Person

Supa Rhythm

0 fans

Supa Rhythm


3:25

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

IBile
Supa Rhythm in the building
AKA... that's what it's baby AKA... don pablo 
Mr jailer,Esu Lori diamond ohr Ok
Ibile Ibile
That's what it's baby Ok

Person na person
Person
If you get the money na person
Person
You no know me, you no know person
Person
OwO yapa to tu plenty
Person
Wos person na person
Person
Baba God Sha lo se blessing
Person
All the mular that we getting
Person
Gbogbo pace sha lati set in
Person

To ba ti e fe  cashout
Person
To ba ti e fe dashout
Person
Anything you do, you dey do for
Person
Awon kan ti ni ko ma finu tan
Person
You don't know me 
You don't know person
Supa rhythm Mr jailer 
Eyan person
Jabulani Lori beat 
Na person
Iwo to n jo sorin mi
Na person
Eyan lo n San OwO eyan
na person
Eyan lo ja se eyan
Na person
Eyan la so eyan
Na person
Eyan de lo seru eyan
Na person
I commot for my house
I wan go see person
Na so I see say motor
Don jam person
As I dey stand dey look 
Dey do my gbeborun, before I know 
Dem don rob person
Omo,eyan lo n se
Person
Eyan lo n mu ni moyan
Na person
Eyan de lo n muni mona
Na person
Wo, no go tell 
Person
If you tell person 
E go still tell person
Another person go hear
From person
Another person go hear
Tell person
Person person 
Go come yan person
Ah, who talk ham
Person
Who who run ham 
Person
Ah, who do ham
Person
Who who help ham 
Person
You see say na only God
Fit save person
Mo ti pe bi ugo sugo
Person
Eda to ba monu ro 
Na person
Cos person too dey enter
Person

Person na person
Person
If you get the money na person
Person
You no know me, you no know person
Person
OwO yapa to tu plenty
Person
Wo person na person
Person
Baba God Sha lo se blessing
Person
All the mular that we getting
Person
Gbogbo bill sha lati settle
Person

Shout out to my 
Person
Awon temi ninu street 
Na person
Awon temi ninu lungon
Na person
Awon temi to n fa jombo
Person
Ah, shout out to my
Person
Awon temi ninu Uni
Person
Awon temi ninu poly
Person
Awon temi ti o  holy
Person
Ah, shout out to my 
Person
Awon temi ninu Zanku
Person
Awon temi lenu daku
Person
Awon temi jijo Zanku
Person
Ah, shout out to my
Person
Eyin temi ninu malians
Person
Eyin temi eyan malians
Person
Ah, Abu Abel
Person
O mo rahman Jago
Person
Rahman Jago  OFLALA
Person
ASAP le won lere
Person
Wo manager Dan
Person
Oladips Omo iya je
Person
Editor Nirex 
Na my person
Senu pissle,bieloaded
Person
So le gbese bi ti poco
Person
Psychic kole tan be
Person 
Ov omolade
Person
Mustervo
Person
Director singer Paul
Person
Fet fashion na my 
Person
Importer exporter 
542 
Oja daddy Eyan Oyen ba
Bile!

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damilola Alonge

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Person Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Person Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5215976/Supa+Rhythm/Person>.

    Missing lyrics by Supa Rhythm?

    Know any other songs by Supa Rhythm? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Person

    67
    2     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What boy band is Louis Tomlinson in?
    A One Addition
    B Five Directions
    C One Direction
    D Four Directions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Supa Rhythm tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!