Shakor

DennisMoon

0 fans

DennisMoon


3:31
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

DennisMoon... Ikale boy
Na na na na na na DennisMoon
Eh eh
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
Oh na na na, yeh!
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi na
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi na
Ah! She wan chop all money
Dem tell me say she wan suck all my honey
I tell am say I wan make am my wifey, haann
She tell me say wetin she want na money
Freaky freaky make I give you money
Make I take you to my mommy
But she tell me Nooo
Free me free me if you never ready
Be like say you no get money
Na she tell me so
Mo jembe, o shey koko
Mo kanle, mo fun l'owo
O gbadun e, Oh, na so
Omo Ikale, from Igbodigo
Eh! Now she say she wan stay
After wey she don taste
Now she say she wan stay
Money na your logo
Hey! me I don go go oo
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi na
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi na
Shebi money na your logo
I don give you money make I go go oh
Now she don they tell me no no
She say my love don they make her kolo
Shebi money na your logo
I don give you money make I go go oh
Now she don they tell me no no
She say my love don they make her kolo
Freaky freaky make I give you money
Make I take you to my mommy
But she tell me Nooo
Free me free me if you never ready
Be like say you no get money
Na she tell me so...
Mo jembe, o shey koko
Mo kanle, mo fun l'owo
O gbadun e, Oh, na so
Omo Ikale, from Igbodigo
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
Rora shakor si mi na
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi se
Omo to rewa to rewa to rewa
O n shakor si mi na
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be... yea
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
I no be gentleman at all
Oh na na na, yeh!
DennisMoon... Ikale boy
Oh na na yeah
Mo jembe, o shey koko
Mo kanle, mo fun l'owo
O gbadun e, Oh, na so
Omo Ikale, from Igbodigo 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: OLUWANISOLA MONEHIN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Shakor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Shakor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5201896/DennisMoon/Shakor>.

    Missing lyrics by DennisMoon?

    Know any other songs by DennisMoon? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Shakor

    46
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which DaBaby album has the following cover?
    A Blame It on Baby
    B Baby on Baby
    C Kirk
    D Baby Talk 5

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DennisMoon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!