Damilohun (feat. Lyta)

KingAjaa

0 fans

KingAjaa


3:06
22 
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I remember when I no get level
Say a prayer to God to change my whole scenario 
Cause I wan carry my family commot for ghetto 
Stayed humble cause nobody really know tomorrow 
Never mind when the haters dem ah talk about me 
I Dey October month and I Dey plan my January 
Wanna sit and cry happy tears inside Ferrari 
Take a spin around the town like I no send nobody 
Lagos to Cali 
Make una gimme space nobody gimme face when I Dey hungry 
Na who be my real friend I dunno 
Pull up in a club we about to spend money 
Wen Dey turn up inna benz na combo 
I go Dey climb higher you go think say I be monkey 
But by the time you realize you go know say I don blow 
Sheabi dem no reason me before but obua ka ihe gi shi ha ife my daddy mere Na Congo 

Eh
Oh lord Abeg o
Blessing wey i no fit count
Na him I want to get o
Woooh yeaah
Oh lord Abeg 
Make my mama Laugh last cause 
She don try for me 
She don try for me 
Oh yeah
Oluwa da da da
Damilohun damilohun 
Oh yeah 
Oluwa da da da
Damilohun damilohun 
Yeaah yeah 

Le uhn 
For all the pain and the worries 
For name and the glory 
And all the people wey dey show me love 
Come night or morning 
If I offend you I'm sorry 
I had to double my grind 
But no be say Na only money dey for my mind 
But I'm good to go not even needing a sign 
I knew I had to get it so I swallow my pride
If I really want it den believe it's mine 
Jaah 
Shea you believe me when I tell you say I can't pretend 
If Na my mind I go talk am I go blow bigger 
Looku looku no go ever fit to stand a chance 
Cause if dey near me dem go know say dem be gold Digger 
And if you really close you go under stand the plan
I had to hustle men I had to make my own cheddah
Make dem no reason me local I no forget the fans 
Who took my pain away and tell me say I no need am
Call your people make we reason am men to men 
If you no show up I go know say you no hold liver 
Boys and girls or ladies and gentlemen 
Wey get the money or Na person wey dey owe Nepa
I Dey my studio and I'm chilling with my best of friends 
My day one's and the ones wey be my old jigga
Fuel no Dey You no say we go bend the gen 
Finish the music omo boys must to blow bigger 

Eh
Oh lord Abeg o
Blessing wey i no fit count
Na him I want to get o
Woooh yeaah
Oh lord Abeg 
Make my mama Laugh last cause 
She don try for me 
She don try for me 
Oh yeah
Oluwa da da da
Damilohun damilohun 
Oh yeah 
Oluwa da da da
Damilohun damilohun

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kelechi Odom

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Damilohun (feat. Lyta) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Damilohun (feat. Lyta) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5191983/KingAjaa/Damilohun+%28feat.+Lyta%29>.

    Missing lyrics by KingAjaa?

    Know any other songs by KingAjaa? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Whose first hit was Wuthering Heights?
    A Kate Bush
    B Björk
    C Tori Amos
    D Fiona Apple

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KingAjaa tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!