Feelings

Jerrymyah

0 fans

Jerrymyah


2:38
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I get so many things wey dey for my mind
I need some energy I need some more bars
I want some medicine to forget my past
I've seen so many things I don't understand (in this life)
Sometimes I feel depressed I wan relent
I lose my confidence 
Full of regret no fit pretend 
I look down on myself 
But if I think wetin me I don survive 
I go dey thank God for life
And I believe say if I fall I go rise 
Nobody fit stop my shine

Lord I pray
Make your blessings come my way
For this highway
Make me no go go astray
Day by day
Help me make I see your grace
And I say eh eh eh
Make you no put me for shame

Son of believer wey turn to sinner 
Living a life of a gangster 
Go join some bad gang smoke marijuana 
I know I cross the
I cross the line made some mistakes I can't deny
Up on my
Up on my grind I just wanna secure the bag
I love my
I love my life I wan enjoy before I die
I wonder 
I wonder why they wanna try to stop my shine
Dem no fit see
I tell you dem no fit see when you dey struggle for street
But dem go speak 
I tell you say dem go speak when you dey get money

Lord I pray
Make your blessings come my way
For this highway
Make me no go go astray
Day by day
Help me make I see your grace
And I say eh eh eh
Make you no put me for shame 

(I say Lord I pray make you no put me to shame
Oh no oh no no put me to shame oo)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Olaniyan Jeremiah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Feelings Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feelings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5191655/Jerrymyah/Feelings>.

    Missing lyrics by Jerrymyah?

    Know any other songs by Jerrymyah? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Feelings

    7
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Rumour Has It", how old Adele says is the woman the guy left her for?
    A 21
    B Half his age
    C Only seventeen
    D 25

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jerrymyah tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Feelings

    »