Go(bolanle)

Bommy

0 fans

Bommy


2:35
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Wa ma lo o
Bolanle pa mi lomo ale o
tori pe mo ka pelu kunle o
Ti won ya 
Ti won yanle eh eh eh 
Tunde tell me I no listen 
she go break my heart like jader did to will,
To me e e
say me i don dey with your girlfriend o
All the girls in the hood wanna take me o
When i pull up in my benz and my benthly
Next thing I hear my IPhone ring 

Bolanle go oo go oo o
Bolanle no call me another day o
Bolanle go oo go oo o
Shey you don dey with uncle kunle o o o

I think sey we go dey for life 
we no go ever gonna strive for life 
Why you come break my hea hea hea heart o
The wey you dumped me ..i don lock up 
Shey you don dey with uncle kunle o
Ki lode to fi wa mi Keri o o o
Dey your dey make i dey my dey 
Dey your dey make i dey my dey 
Dey your dey make i dey my dey
Stay your lane make i stay my lane 

Bolanle go oo go oo o
Bolanle no call me another day oo
Bolanle go oo go oo o
Shey you don dey with uncle kunle o o o

Hello bommy why are you not picking my calls
I've been calling 
Is it because of kunle 
Kunle is just my cousin and
I don't have anything to do with him 
It is you i really love 
I'm sorry mmh I'm very sorry 

Bolanle go oo go oo o
Bolanle no call me another day o
Bolanle go oo go oo o
Shey you don dey with uncle kunle o o o
A je je je aje A je je je aje

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olaoluwashubomi Adams

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Go(bolanle) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Go(bolanle) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5175030/Bommy/Go%28bolanle%29>.

    Missing lyrics by Bommy?

    Know any other songs by Bommy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which group sang the song "96 Tears"?
    A Count Five
    B Question Mark and the Mysterians
    C Paul Revere and the Raidersr9
    D The Sonics

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bommy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!