Only If (feat. Kidda)

Wizking

0 fans

Wizking


2:31

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Have been working for long o
Have been striving for long o
Have been hustling for long o
See my neck sef
E don dey long o
From mushin to sango
I no fih to talk o
Wetin I don chop o
My brother, you no fih to chop o
Only if you know wetin I dey see
Only if you know wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Only if you know wetin I dey see
Only if you hear wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Man must to work(work work work)
Man must to chop(Chop chop)
No matter them talk uh uhn)
Man must to work(Work work)
I been dey do my thing my way
Mio raye anybody
Shebi emi ni mofe jaye
Kilokanmi kan anybody
Have been working for long o
Have been striving for long o
Have been hustling for long o
See my neck sef
E don dey long o
From mushin to sango
I no fih to talk o
Wetin I don chop o
My brother, you no fih to chop o
Only if you know wetin I dey see
Only if you know wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Only if you know wetin I dey see
Only if you hear wetin I don see
Only if you hear wetin I dey yarn
If na you, you for don kpai
Ahnahnahnan baba jeki ire wamari a
Owo yi baba jeko je temi
Abi amo yi o jere omo
Mama mi yi o jere mi o
Them say bad boy kidda o
Never stop never relent o
Abi amo yi o jere omo
Mama mi yi o jere mi o
Them say bad boy kidda o
Never stop never relent o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Junaid Oladipupo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Only If (feat. Kidda) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Only If (feat. Kidda) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5163256/Wizking/Only+If+%28feat.+Kidda%29>.

    Missing lyrics by Wizking?

    Know any other songs by Wizking? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What are Kelsea Ballerini's 2016 and 2019 Country biggest hit singles?
    A Love Me Like You Mean It, Homecoming Queen?
    B Love Me Like You Mean It, Peter Pan
    C Peter Pan, Miss Me More
    D Peter Pan, Homecoming Queen?

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wizking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!