Taya (feat. YN the Afropikin)

ToluDaDi

0 fans

ToluDaDi


3:04

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hey hey
I want all my people
To help me form a big circle
Form a circle
Goes like this
Hey hey
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about
Our needs
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about
Our needs
Is this beginning
Or it's the end we see
Me i taya all these wicked men
We seek
Them no dey fit to provide
Basic amenities
Many things
Turn into perishes
What be one today
Go be two tomorrow
Wey e go make you dey broke
Force you to borrow
Your mama dey cry
She's really not used to sorrow
Wey wetin you go do
Hey hey
Them dey cos poverty
Opana dey ein house
Dey sell ein property
He no dey fit to chop
No fit live properly
Wetin he go do
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about our Needs
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about
Our needs
Me i taya these people gan
Only them wan choppu gan
Them no mind your hustle gan
Them no send your struggle gan
No party wey correct
Them go rob you in advance
Open your eyes
Make you no dey give them chance
Rise up clear road
Make we come dey pass
Wana eye red
We no come to watch you dance
I no fit fold my hands
Wey my people go dey cry
Yama yama road
Na so people just dey die
Politician just dey carry money hide
Ghetto youth
You for rise up open your mind
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about
Our Needs
Me i taya these people
All of them all these people
Our government no dey biz
As long as they fit to feed thema kids
Them no dey give a f*ck about
Our needs
Hey hey hey
You see this song is not for anybody
But it is for everybody

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Tolulope Ojelabi, Yaw Odame

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Taya (feat. YN the Afropikin) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Taya (feat. YN the Afropikin) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5017683/ToluDaDi/Taya+%28feat.+YN+the+Afropikin%29>.

    Missing lyrics by ToluDaDi?

    Know any other songs by ToluDaDi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Taya (feat. YN the Afropikin)

    251
    9     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the Johnny Cash line. "Mr. Garfield's been ____."
    A shot down low
    B caught in a lie
    C to Oklahoma
    D eatin' biscuits and bacon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ToluDaDi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!