Afanikong

Katermilli

0 fans

Katermilli


4:02

 Struggling with Afanikong? Become a better singer in 30 days with these videos!

If it's not crazy? Why does in Africa, as time goes forward things is getting worse? 
Poor man dey cry, Rich man dey mess 
Democracy crazydemo 
Demonstration of craze 

Rich man dey mess, poor man dey cry 
Haba!
Afanikong for anybody wey no get money
Rich man dey mess, poor man dey cry 
Haba!
Afanikong for anybody wey no get money
Naso dem dey lamba 
Lamba lamba!
Buhari dey lamba 
Lamba lamba!
Osinbajo dey lamba 
Lamba lamba!
Obasanjo the lamba 
Lamba lamba!
Atiku the lamba
Lamba lamba!
Dangote dey lamba 
Lamba lamba! 
Adenuga Dey lamba 
Lamba lamba!
Adeleke Dey lamba 
Lamba lamba!
Lamba lamba lamba
Lamba lamba!
Lamba everywhere
Lamba lamba!
Ha!!
Afanikong for anybody wey no get money 
Ye! Ye!
Wachichi!

You open your eyes, you see water, you jump enter, you be fish? Tell them oh!
Ayah! ayah! ayah! ayah! ayah! ah! Ayakata! 
Ye! Ye!

See my people done tire 
Dem don tire to the suffer
Dem no give us attention but dem want attention 
No good hospitality, but dem want hospitality 
No good education, but dem need medication 
See my people done tire 
Dem done tire for dey lamba Everyday dey same lamba 
Everyday dey same lamba aaaah! 
Empty promises no the full jerrican  
Chei!
Hope say you dey hear 
Hope say you dey hear 
I say empty promises no dey full jerrican
Hope say you dey hear 
Hope say you dey hear
I know say, I know say dem go the asked 
I no say dem go dey ask say na who talk am 
I know say, I know say dem go the asked 
I no say dem go dey ask say na who talk am
I say empty promises no dey full jerrican
Hope say you dey hear 
Hope say you dey hear 

Naso dem dey lamba 
Lamba lamba!
Buhari dey lamba 
Lamba lamba!
Osinbajo dey lamba 
Lamba lamba!
Obasanjo the lamba 
Lamba lamba!
Atiku the lamba
Lamba lamba!
Dangote dey lamba 
Lamba lamba! 
Adenuga Dey lamba 
Lamba lamba!
Adeleke Dey lamba 
Lamba lamba!
Lamba lamba lamba
Lamba lamba!
Lamba everywhere
Lamba lamba!
Ha!
Afanikong for anybody wey no get money 
Ye! Ye!
Wachichi! No be lie 

If a good teacher teaches something and the student makes mistake
The teacher must tell him that he's making mistakes

 Struggling with Afanikong? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Louis Egom

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Afanikong Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Afanikong Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5011919/Katermilli/Afanikong>.

    Missing lyrics by Katermilli?

    Know any other songs by Katermilli? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Afanikong

    1,533
    86     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the person who performed the song "Never Gonna Give You Up"?
    A Rick Assley
    B RickRoll
    C Rick Ashley
    D Rick Astley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Katermilli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!