Journey (feat. Rehmahz)

O'tobi

0 fans

O'tobi


3:29
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Level tawa yato ko wa tun wo
Awa ti wole a de dibo
Numeru uno be the figo
We dey lead o city tawa na gold o
Ishan o le shey no dey waste time
Petrol tawa na the word na
Steady grind we no dey play na
We no dey waste time you sabi the way na
Gba gbara le eyan bruce lee
O de moyan o tun demo like for real
We get one vision wey dey drive we
Awa young fly saved eyan daddy
The Journey
Ko se feni to rope ohun lo gbon ju
Ko se fawon toma ridena to de ma gboju
Faith pelu work lo ma work lai logboju
Perspective in life we dey shine we dey move
I dey road and i go get there
Every move i take e dey bring me nearer
Ona mi yato i no compare
My Path keep getting better
My vision getting clearer
Emi emi shine shine bobo
Grace yi po gan
And e no be my fault
Omoh we be non stopping
Emi emi shine bobo
Grace yi po gan
And e no be my fault
Omoh we be non stopping
Anytime i call you dey answer me
You no dey waste time for your respond ni
Oh God you dey dey for me
Yeah yeah
But i know it's getting better
I no mind if mine na later
I just wanna get it right oh lord
I no wan make mistake ohhh
I just want you on every motion
No be by my might na your auction
If e no be i for no function
I better hold on to your motion
I just want you on every motion
No be by my might na your auction
If e no be i for no function
I better hold on to your motion
I dey road and i go get there
Every move i take e dey bring me nearer
Ona mi yato i no compare
My Path keep getting better
My vision getting clearer
Emi emi shine shine bobo
Grace yi po gan
And e no be my fault
Omoh we be non stopping
Emi emi shine bobo
Grace yi po gan
And e no be my fault
Omoh we be non stopping

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Odeniyi Samson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Journey (feat. Rehmahz) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Journey (feat. Rehmahz) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4912632/O%27tobi/Journey+%28feat.+Rehmahz%29>.

    Missing lyrics by O'tobi?

    Know any other songs by O'tobi? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Journey (feat. Rehmahz)

    371
    25     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who commented the nicest comment on Olivia Rodrigo's drivers license?
    A Ellie Goulding
    B Sabrina Carpenter
    C Katy Perry
    D Taylor Swift

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    O'tobi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io