Obim (feat. Lyric Bae)
Pop Star
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Haaaaaa annn Yehi yeh hmmmm Yenu'm obi gi (Choko Records) haaaaa ann yenu'm obi gi ehh (See haaan) Yenu'm obi gi (Kpo kpom) I go keep am for you I go keep am for fridge Make e dey chill for me (Uyewu ye yeh uyewu ye yo oh oh) Nwata bu elelebe eji olu Elelebe eje olu Nwata bu akwa nwa eh (Laalolo laalolo) Asim Yenu'm obi gi (Kpo kpom) I go keep am for fridge I go keep am for you Make e de chill for me Nwata bu elelebe eje olu eh Akwa nwaaa Afu nwoke afu ngwogwo imi ya eh (See ahammm) Jump inside water if you sabi swim Go Surulere if you sabi gym Lyric Bae na my pseudonym Nwanyi oma No be small pikin Fine babe wey dey make your head spin Sleep on me You no go do again I choro obi'm? Gotta play to win Onye nkem, tell me where you been I know say you see I getti swagger You say you wan die for my matter Every time isi gi dey scatter I hope say you no be actor Chairman Oga talk and do Ego oyibo, that's how star do You like 'em thick, and I'm a double scoop Asa mpete, sweet like pepper soup Aaaahhh ibu onyegu Obim no be toy o Nay playboy You telling me you gone jump inside water And I'm supposed to just give you my heart It's hot in Texas too just like Nigeria That's a hot summer day Know what I'm talmbout Yenu'm obi gi (Kpo kpom) I go keep am for you I go keep am for fridge Make e de chill for me (You don hearam) Nwata bu elelebe eje gi olu ehh Awka nwaaa nwata be elelebe eje olu eh (E na emezim nnaa ebe ka ewu) Anyday I miss your call ooh (Nkpeeh nkpeeh) E dey do me (Nkpeeh nkpeeh) Make i jump inside waterrrr Arabarabadigi gwogwogwogwogwo eh iii Make we go to Surulere Na because of you weh I cut my dada Na because of you weh I cut my daddaaaa (Inula ehh) Make we go see my parents Ka ha wu anyi oil na ishi Make dem pure of holy water ehh (Mmiri nso) Daddy, shower your blessings on me The blessings of love Na him I dey ask from you ehh (Akam di na elu) I say, yenu'm obi gi I go keep am for fridge I go keep am for you Make e de chill for you ah IBEE on the beat IBEE on the mix I say everywhere is rusting on this beat Everything de smell oh ah Baby girl solom ka anyi la baaa Okay the beat don finish
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Chimaobi Anyanwu, Stephanie Cathcart
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Obim (feat. Lyric Bae) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4880428/Pop+Star/Obim+%28feat.+Lyric+Bae%29>.
Discuss the Obim (feat. Lyric Bae) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In