Who

Gene Okeke

0 fans

Gene Okeke


3:13

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah yeah (Dey dey dey dey)
Yeah yeah
Yeah ehe, Yeah ehe
Yeah ehe, Yeah ehe

Who dey my lane oh (Ahh)
Ouuu, mogbe
See me, see gbege,oh no
If na you, better comot 
If na them,tell them comot
'Cos I got guys wey never chop
And all their eyes are bloodshot oh na na

We rolling colorado 
And smoking on code oh 
The girls here saying mad oh 
These kind of guys they never see
We come add an crack oho 
Na dimensions we dey track oh
Bros, no dey look me like that oh
This our life hard like mad oho oh
If you listen to the radio oho 
You go see say no be joke oho
See some people shimgbai they no know
Everybody just pack and bone 
We dey wait until we see the popo 
If they show we go crash and burn
We go ask them say eh,oh yeah

Who dey my lane oh (Ahh)
Ouuu, mogbe
See me, see gbege,oh no
If na you, better comot 
If na them, tell them comot
'Cos I got guys wey never chop
And all their eyes are bloodshot 
But still we dey kampe 
Na men surround here
Who dey find me
Who wan try me 
They go hear am oh
I swear to God

Haven't you noticed 
That the boys can't even focus
'Cos they always remind us of our mistakes 
And they like, you no go progress oh
Better leave your music and focus on better things 
That shit is for sinners oh
You go lose your blessings (Ouuu)
This your concept
What nonsense
Talking like a blockhead
Are you a blockhead?
How many times I go tell you say I no send?
So many people tryna get through to my conscience 
But na still them go dey attend my concert screaming 
Oh my God
That's Gene on the mic,abi?

Who dey my lane oh (Ahh)
Ouuu, mogbe
See me, see gbege, oh no
If na you, better comot 
If na them, tell them comot
'Cos I got guys wey never chop
And all their eyes are bloodshot 

See me see gbege (Dey dey dey dey)
As I dey my lane (Dey dey dey dey)
Una go see gobe uhh (Dey dey dey dey)
If una no maintain
Ouuwee ouuwee

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Kosy Okeke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Who Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Who Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4832930/Gene+Okeke/Who>.

    Missing lyrics by Gene Okeke?

    Know any other songs by Gene Okeke? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Who

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Rivers of Babylon" is a hit song sung by which outstanding musical group?
    A Chilly
    B Boney M.
    C ABBA
    D Bee Gees

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gene Okeke tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Who

    »