Poison

SALT3R

0 fans

SALT3R


2:56

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, SALT3R le leyi
Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison
If you no know you no know
No dey form say you know
Turkey wey dey do yanger fo your front
No dey vex e dey pose
I don see what i like
Aroma for my nose
E be food e be cash
E be booze we dey shack
We dey pop am dey go
You know say na something dey kill person
That thing wey you know fit learn ein lesson
E fit do you like curse and then a blessing
Do you like curse and then a blessing
That thing wey dey always shack person
Wan dey make you dey ball like you be Messi
This one dem no dey tell person
Dem no dey tell person
Oga pick your poison
Pick your poison
Everyman get ein poison
Everyman get ein poison
Oya which one eyy which one
Which one eyy which one
Which one eyy which one
Shey na this one eyy this one
Which one eyy which one
Say na which one eyy which one
Melons, ukwu
Ladies be loving the chuku
Kudi for shopping and give them the loving
Dem talk say na do me i do you
Owo, rozay
Men wey dey ski where una dey
If we no put something for head
Tell me wetin we come gain
You know say na something dey kill person
That thing wey you know fit learn ein lesson
E fit do you like curse and then a blessing
Do you like curse and then a blessing
That thing wey dey always shack person
Wan dey make you dey ball like you be Messi
This one dem no dey tell person
Dem no dey tell person
Oga pick your poison
Pick your poison
Everyman get ein poison
Everyman get ein poison
Oya which one eyy which one
Which one eyy which one
Which one eyy which one
Shey na this one eyy this one
Which one eyy which one
Say na which one eyy which one
Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison
Which one be your poison, be your poison
Say which one be your poison, be your poison

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: John Oseyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Poison Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Poison Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4757885/SALT3R/Poison>.

    Missing lyrics by SALT3R?

    Know any other songs by SALT3R? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Poison

    5
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Whose first hit was Wuthering Heights?
    A Fiona Apple
    B Björk
    C Tori Amos
    D Kate Bush

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SALT3R tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!